Regards to OG's (feat. Blockboii Marley)

SABI SABI

0 fans

SABI SABI


3:02

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Ehh afa brother help me tap that brother
Tellam say na brother dey kill brother
Them go kill watin them know but them
No fit kill watin them no know
So make we just try dey on the low

Them no fit kpai watin them no know
So I dey private I dey on de low, if I cash out I disguise on de low
Even oyema tell me say I nogo blow
Everyday see I'm on the road I don dey go place wey them no fit go o
Oluwa assist me I dey score the goal right
Now I'm archiving all my goals

I dey traumatised, many pain inside, I wan put behind,
Tears just dey my eyes
When I look up sky all I do is cry ay ay ay
Why my og go die
Why my day 1 go kpai
Why my brodie go die
Lelelelelelele o I miss my bro
Lelelelelelele o can I see my bro
Lelelelelelele o rest in peace my bro
Lelelelelelele o heaven dey for you my bro

If you give them chance them go eat you like locust
After much still treat you like you low cost
How can I be quiet and get reaped off your labor
Make me no dey take advice from my neighbours
They killed my bro! and still they Don't care, what the f*ck this life is unfair
The true aliens e be humans on earth

I get advice no go follow the masses, without the m
All of them na asses, putting all effort to drag to the ashes
Na why I dey follow them with every due tactics
Calculate faster to avoid jagbajantis, come take a look odikwa fantastic
Fast and furious like I am into gymnastics
My brother we dey pray we dey hustle make the hope dey high
We no go loose again

Lelelelelele o I miss my bro
Lelelelelele o can I see my bro
Lelelelelele o rest in peace my bro
Lelelelelele o heaven dey for you my bro

I dey traumatised, many pain inside,
I wan put behind, tears just dey my eyes
When I look up sky all I do is cry ay ay ay

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Goodness Godstime, Dike Ifeanyi

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Regards to OG's (feat. Blockboii Marley) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Regards to OG's (feat. Blockboii Marley) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14159298/SABI+SABI/Regards+to+OG%27s+%28feat.+Blockboii+Marley%29>.

    Missing lyrics by SABI SABI?

    Know any other songs by SABI SABI? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who wrote the psychedelic rock hit "Light My Fire"?
    A Blood Sweat & Tears
    B George Micheals
    C Grace Jones
    D The Doors

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    SABI SABI tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!