Asan (vanity)

slimD

0 fans

slimD


3:07

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

I no fit lie you poor man pikin Dey suffer
Abi nah small thing before person pikin go prosper
Before person go hustle to feed mama and papa
No be small job e no easy my brother
Countless time wey dem carry my money japa
Wetin man go do man Dey face Sapa
We Dey jama jama just to get the raba
My eyes see shege but I no dey tire
I run go dey learn work from my brothers for Ak
Abi you think say nah play we go play for hk
If you collect one or two slap you go seke
Wetin man Dey face Omo no be child's play
Who say man no Dey try
As long as say we never die
Wetin I go chop no go pass me by
Sea never dry
Omo oro mi base on time

Baba gba mi o
maje n Waye asan o
Majenwaye wa wonran o
Baba Mimo ye e eeeh
Baba gbami o
Majenwaye Asan o
I wanna make this money o
Baba mimo ye e eeeh

Baba gba mi o
Maje n Waye asan o
Majenwaye wa wonran o
Baba Mimo ye e eeeh
Baba gbami o
Majenwaye Asan o
I wanna make this money o
Baba mimo ye e eeeh

Rich man pikin no know anything about hk
Nah once in a day we dey chop for that place
All my niggas ferege
Base on believe everything go set for one day
I buckle my shoe my nigga Mo teramo
Small update mo kanramo
Wetin my mama go chop
Wetin my papa go chop moyawalo

I hustle like a bastard
But I Dey eat like a slave
No be small thing I Dey face
Make oluwa bamishe
If nah aza make I paste
Brokeness fit make man dey craze

I hustle like a bastard
But I Dey eat like a slave
No be small thing I Dey face
Make oluwa bamishe
If nah aza make I paste
Brokeness fit make man dey craze

Baba gba mi o
Maje n Waye asan o
Majenwaye wa wonran o
Baba Mimo ye e eeeh
Baba gbami o
Majenwaye Asan o
I wanna make this money o
Baba mimo ye e eeeh

Baba gba mi o
maje n Waye asan o
Majenwaye wa wonran o
Baba Mimo ye e eeeh
Baba gbami o
Majenwaye Asan o
I wanna make this money o
Baba mimo ye e eeeh

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Mesewonrun daniel

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Asan (vanity) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Asan (vanity) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14153434/slimD/Asan+%28vanity%29>.

    Missing lyrics by slimD?

    Know any other songs by slimD? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What song was Rico J. Puno famous for?
    A Didn't We
    B Rock Me Gently
    C Together Forever
    D My Old Piano

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    slimD tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!