Flamboyant

Master Roboster

0 fans

Master Roboster


2:58

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Ah ah ah ah ah

Juk skin
Fine things
Original thing thing
This soiree
Chok skin
Fine things
Original thing thing
This soiree
Where I dey

I am the best
I no di improvise
You are the best
Did you realize
Out of my rich
Out of my mine
Too gifted
So I no dey chy
No need to bleach
No need to lie
It's a Christianity design

Everyday look alike
Difference na time
Winning na turn by turn
Take your time

Ooooooh oh oh
Abeg no keep ma matter for heart
Ooooooh oh oh
Wayo wayo wa yoooh
Ma palava no be your palava (no be your palava)

Ma palava no be your  palava

Strong pikin
Strong nkanda
Man na pikin for son
Pick stone shoot me dey
I go puttam for foundation

Level level level
Me I just dey ma level
Level level level
Me I just dey ma level

Everyday look alike
Difference na time
Winning na turn by turn
Take your time

Ooooooh oh oh
Abeg no keep ma matter for heart
Ooooooh oh oh
Wayo wayo wa yoooh
Ma palava no be your palava

Ooooooh oh oh
Abeg no keep ma
Matter for heart
Make you no keep ma matter for heart
Ooooooh oh oh
Wayo wayo wa yoooh
Ma palava no be your palava
Ma palava no be your palava

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Fidelis Sangtum, Titus Dang

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Flamboyant Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Flamboyant Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 22 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14142075/Master+Roboster/Flamboyant>.

    Missing lyrics by Master Roboster?

    Know any other songs by Master Roboster? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Music" is a 1976 biggest hit single by which artist?
    A Barry Ryan
    B Peter Gabriel
    C Jon Anderson
    D John Miles

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Master Roboster tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io