Gree

Ken

0 fans

Ken

Ken (born November 28, 1968 in Osaka, Japan) is a musician and singer-songwriter, best known as guitarist of the Japanese rock band L'Arc-en-Ciel. He is also the leader, vocalist and guitarist of Sons of All Pussys (also known as S.O.A.P.) and has released a solo album entitled In Physical. While in L'Arc-en-Ciel his name is stylized as ken. more »


2:50

 Struggling with Gree? Become a better singer in 30 days with these videos!

And the Grammy goes to
Kaykiss ma pa mi nah
Fine girl na you sabi na
Nor go gree i nor go gree for them
Tell me one reason baby
I dey your reason baby
I been dey think about you
Every night and day
Sho mo age mi ni
As you dance to my song
I go dance to your rhythm
Anyhow i'm willing
Anyhow i'm willing

Dem want to lure me enter their bed
But I go sleep for your bed
I go day your domot
And I no go come out
I go give you comfort oh

Sweet me odo oh
Ah Ma huwa po po
Omalisha huwa po po
I no go gree for dem

This year
I no go gree for dem oh
They no know how we take start
When the money come they wan take part

Oh yeah, yeah, yeah
I no go gree for dem
Gree for dem
Sandalili, Sandalili

I go sing for you my girl lee lee
Oh yeah baby now bring your billing
Make we dance, make we sing like riri
Sandalili, Sandalili

All my loving my money I'm giving
Money I'm giving
Oh I'm winning
Shaki shaki alcohol

With you by my side i win all
I no go leave i mount till dust oh
I go give you all you want oh
I no go lose and steady winner

I go the ball never to fumble
As i dey jam there just dey bubble
Oh yeah, yeah, yeah
Dem want to lure me enter their bed

But I go sleep for your bed
I go day your domot
And I no go come out
I go give you my love

Sweet me odo oh
Ah ma huwa po po
Omalisha huwa po po

I no go gree for dem
This year
I no go gree for dem
They no know how we take start

When the money come they wan take part
Oh yeah, yeah, yeah
I no go gree for dem
Gree for dem

Sandalili, Sandalili
I go sing for you my girl lee lee
Oh yeah baby now bring your billing
Make we dance, make we sing like riri

Sandalili, Sandalili
All my loving my money I'm giving
Money I'm giving
Oh I'm willing

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Kenneth Uriamala

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Gree Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Gree Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14141955/Ken/Gree>.

    Missing lyrics by Ken?

    Know any other songs by Ken? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which band sang The Final Countdown?
    A Europe
    B Survivor
    C Scorpions
    D Foreigner

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Don't miss Ken's

    Upcoming Events

    »
    • Mon • Sep 23 • 8:00 PM
      Le Bataclan, Paris
    • Wed • Sep 25 • 7:00 PM
      013 Poppodium, Tilburg
    • Mon • Sep 30 • 8:00 PM
      Halle 622, Zürich
    • Thu • Oct 03 • 8:00 PM
      Palladium, Cologne
    • Sun • Oct 13 • 8:00 PM
    Ken tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io