Billionaires Circle

Emmanuel Best

0 fans

Emmanuel Best


3:51

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Indigzzz

Yeah
Indigzzz Omo wey you who goes?
Pull up in the place manna stand 10 toes
Yeah

Too many bad guys I roll with
Too many Badman I jonze with
We must to blow, no get plan b
We must to soft, no get plan b
All of the work wey we put in must pay us
I put all these on God o
When I see the future I dey blind o
Stevie wonder no see pass my eye o
Hmmmm

Plenty billionaires in my circle
Future billionaires in my circle
Too much billionaires in my circle
Future billionaires in my circle

Shey you no dey see o
The doings don dey materialize o
And all of us go touch money o
And some of us go enter Forbes o
See for this life some dey struggle o
And this same life some enjoy o
Na our portion we dey pray make we faji o
Me I no come here for suffer head o
But I don suffer
And I wan chop life
So I go work till the day that I make am
And if I die before my time, I go take heart
No go too reason am, me I don decide
Na the time to grind be this
I pay my dues, I dey wait for salary
Shey be na Benz e go choke for garage
Artwork dem go choke for gallery, choke for gallery

Plenty billionaires in my circle
Future billionaires in my circle
Too much billionaires in my circle
Future billionaires in my circle

I tell them say our time don reach
Nobody fit come to stain our steeze
And if I start to tell you all the time wey we waka
From the days of Abuad
I know the men that matter
Right now we dey pursue rabba
Even back then when I dey for Darman
All of the people dem been wan treat me like outcast o
One of my guys is posted in Jos, working very hard he could be a boss
One of my other guys carrying his cross, just cause he wants to get to the top, top, top
Tell me why why why
We won't make all this cash, cash, cash
Cash
Tell me, why?

Plenty billionaires in my circle
Future billionaires in my circle
Too much billionaires in my circle
Future billionaires in my circle

Indigzzz

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Emmanuel Ali

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Billionaires Circle Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Billionaires Circle Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 24 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14140792/Emmanuel+Best/Billionaires+Circle>.

    Missing lyrics by Emmanuel Best?

    Know any other songs by Emmanuel Best? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What are Kelsea Ballerini's 2016 and 2019 Country biggest hit singles?
    A Love Me Like You Mean It, Homecoming Queen?
    B Love Me Like You Mean It, Peter Pan
    C Peter Pan, Homecoming Queen?
    D Peter Pan, Miss Me More

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Emmanuel Best tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!