Bae Bae
Ruger, BNXN fka Buju
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Wetin be your p tonight? I de Yankee tonight Make I play with your p tonight Na me and you tonight I'm so angry tonight Make me happy tonight If you smoke baki tonight Then I go give you backi tonight, yeah Oh bae bae, I'm feeling good, bae bae Don't know if you feel it too, bae bae Shey make we de move, bae bae E choke me oo for days Inu mi dun, bae bae How you go say I no miss you, bae bae? Ṣe make we dey move, bae bae? Ah! Ogozini ma go Ka maa lara wa neighbours wọn maa gbọ And I will use a rubber, no nylon Then I fly you back to Naija by dawn Uh uh, Ogochukwu no Me I de for you and Ọlọrun gbọ Like I rip you commot for nylon I don book appointment for Nicon Wetin be your p tonight? I de Yankee tonight Make I play with your p tonight Na me and you tonight I'm so angry tonight Make me happy tonight If you smoke baki tonight Then I go give you backi tonight, yeah Oh bae bae, I'm feeling good, bae bae Don't know if you feel it too, bae bae Shey make we de move, bae bae E choke me oo for days Inu mi dun, bae bae How you go say I no miss you, bae bae? Ṣe make we dey move, bae bae?
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Written by: Daniel Benson, Michael Olayinka
Lyrics © Warner Chappell Music, Inc.
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Bae Bae Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 18 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14134850/Ruger/Bae+Bae>.
Discuss the Bae Bae Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In