CONFIDENTIAL
Ice v
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Woi! Voodoo Confidential (omo) Keep it confidential No come dey question Accidental Me and you complement And we stand together Me I no get intention Maybe I just wanna come and watch you shake your Bumbum Dey together no boredom Anything wey sup for this room is confidential Give me one make I light make you no come dey ask me rhetorical question Say in the morning in the night, when it's right, I go put in pressure Oh tonight is the night you go demonstrate every likkle thing you dey talk online (aye aye aye aye) Say she dey my side She came with a likkle surprise Shayo and liquor combined Cause we just wanna flex and faaji all night (Aye aye aye aye) I no dey link with any kind lady wey I meet online I get niggas wey dey ball all time So Carolina come through Follow me go my place I hear say you like to dey wear costume Now you don jam wetin pass you Oh, lekwa m ikpo shoe Nike no be balencia As I dey light my Roman cigar I no dey go outside If you see me nah accidental I dey I dey I dey on top your matter I've been waiting, I dey scope you since Alma matter If you get wahala, mo japa No go kiss and tell No go cast am Cause I no follow you do scandal Stay on a low key No loud am Ahh ahh Ahhh ahh ahh Ahhh ahhh Ahhh ahh ahh "Shey you see, shey you hear" nah the same way wey rumor dey spread No go talk Wetin you no fit defend 'cause when e bust, I go dey for my ends (I go dey sip on my) Shayo and liquor combined Cause we just wanna flex and faaji all night I no dey link with any kind girl wey I meet online I get niggas wey dey ball all time So Carolina come through Follow me go my place I hear say you like to dey wear costume Now you don jam wetin pass you Ole kwam ikpo shoe Nike no be balencia As I dey light my Roman cigar I no dey go outside, if you see me nah accidental (Fatboy)
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"CONFIDENTIAL Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14097562/Ice+v/CONFIDENTIAL>.
Discuss the CONFIDENTIAL Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In