Dan Gote

Offixial

0 fans

Offixial


2:43

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Don't know why I'm running from love
When I Dey Inlove na my nigga take lost
No want forget Wetin wise man tell us
Nor forget as dem take loosegaurd us
Heading to the top now you won ride with me
When I Dey lost you nor Dey there for me
Make my money long like Mississippi
Holy water can't quench my body
Yeah
Listen to my song when you're feeling lost
Life na turn by turn and one day e go reach your turn so sit back make you buckle up
If juju no work you go still hope on God
Why you Dey call me blood
Only when you Dey see me ball

I'm on my grind every day day day
And one day e go pay pay pay
I won get this money pass dan gote dan gote
Just Dey play
I'm on my grind every day day day
And one day e go pay pay pay
I won get this money pass dan gote dan gote
Just Dey play
I grind everyday
One day I go pay
Won get this money pass dangote
Ahn ahn ahn ahn ahn
I grind everyday
One day I go pay
Won get this money pass dangote
Ahn ahn ahn ahn ahn

You act like you know you no know how e be
Just to get it you gats take many risk
Gimme super power if my body Dey weak
Cus this life is not for the weak
She say she loves me
No be love I go eat
Since day 1
Me I get many dream
No fit see the things I Dey see
Na slow mode but mans gats keep moving

Listen to my when you feeling lost
Life na turn by turn and one day e go reach your turn so sit back make you buckle up
If juju no work you go still hope on God
Why you Dey call me blood
Only when you Dey see me ball

I'm on my grind every day day day
And one day e go pay pay pay
I won get this money pass dan gote dan gote
Just Dey play
I'm on my grind every day day day
And one day e go pay pay pay
I won get this money pass dan gote dan gote
Just Dey play
I grind everyday
One day I go pay
Won get this money pass dangote
Ahn ahn ahn ahn ahn
I grind everyday
One day I go pay
Won get this money pass dangote
Ahn ahn ahn ahn ahn

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Jerry Alabi

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Dan Gote Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Dan Gote Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14092633/Offixial/Dan+Gote>.

    Missing lyrics by Offixial?

    Know any other songs by Offixial? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    The following artists has a song with the title: "I Want You", except...
    A Teza Sumendra
    B Gracie Abrams
    C Chris Christian
    D Elvis Costello

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Offixial tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!