RAP (Rap Artist Pain)
Ayo Eshin
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Horse man Omo iya mi Olohun maje a waste o Yeah Who life don favor Go spoil others labor You are doing well Pele oga Debo Coming from someone that came from zero to the top Them say na finish line matter no be by walk or crawl You said rap is dead Nigga shut up can you proof that No opportunity rapper po to de kun ta No label to sign them won so pe awon o fe kuta Awon fans so pe awon fe jo awon fe ju badi Do you even feel the pain The struggle to make it out of nothing When no one dey give you face No Solid friend dey behind you Respect to legends Shout to my Brethren Many up comings dey drop flows no body dey hear them Kosi Eni ma kowo le They be like rap bawo that Shit is going no where To be an artist for my country That shit bad thing Everybody wan scrape your hair e be like barbing Promoter ma gba Owo ko ni report Influencer ma gba Owo Koni pick call Awon blogger blogger them no go show love Do you even feel the pain The struggle to make it out of nothing When no one dey give you face No Solid friend dey behind you
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"RAP (Rap Artist Pain) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 19 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14091250/Ayo+Eshin/RAP+%28Rap+Artist+Pain%29>.
Discuss the RAP (Rap Artist Pain) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In