To The Top

YxngTrav

0 fans

YxngTrav


2:44
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

God, if you lead me, I will follow, follow you on, all the way to the top
Yo long time when a bad man no step on the drill thing like this you zimme!
It's YxngTrav init!
Boy shyne what'd you do!
Shyne upon that mdfker!

On God I'm rolling to the top
I dey on my grind I must to chop
Una go feel am as e hot
4x4 on speed I no fit stop
Comot for road I no fit stop

On God I'm rolling to the top
I Dey on my grind I must to chop
Pushing Ps and stacking up my chedda
Better days are here I don dey pop
All of my guys we don dey pop

Oh lord my God I'm thankful
For the life wey you give for the rivers and trees, for the air wey we breathe it's a blessing (yes)
These days I'm barely stressing (one time) Everything now flex, everything now set
omo like say na marathon race (no lie)

I still dey pray for grace
I still dey light my candle, soak my chaplet
Believe in Jesus (believe in Jesus)
As you do am for Isaac do am for Job Oluwa come bless the boy (yes) these days are very scary (okay!)
Too much pressure, too many problems no joy no love in the streets (no love)
I no want too much I no wan oppress I just wan stack this rabba (no lie)

Wetin man no see for the trenches (okay)
Wetin man never do for the hustle (one time)
All my life I've been on the road (alright)
Say the matter no fit overload me (yes)
As you said in the Bible set my table no look my enemies, I just wan soft up lock up fresh up dey on my daily paper

Last time I gave them my story (On God)
Now everyday I give God the glory (one time)
Very soon I go pull up a Bentley
On God we go run am surely (yes)
One day e go sup for the mandem (okay)
They go know say na men dey run am (ehn!)
Oluwa please send your blessings
Oluwa just bless up the mandem

On God I'm rolling to the top
I dey on my grind I must to chop
Una go feel am as e hot
4x4 on speed I no fit stop
Comot for road I no fit stop

On God I'm rolling to the top
I Dey on my grind I must to chop
Pushing Ps and stacking up my chedda
Better days are here, I don dey pop
All of my guys we don dey pop

Chukwunna nke bi n'enigwe
As your boys dey work make we dey chop
make we dey update
These days are very dark in the deep ends you get it
Pray to the holy ghost come fill my spirit
come bless my soul
One time..let's get it
Boy shyne
One time YxngTrav!

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Silas Chiedozie

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the To The Top Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "To The Top Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13906674/YxngTrav/To+The+Top>.

    Missing lyrics by YxngTrav?

    Know any other songs by YxngTrav? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "I was painting a picture. The picture was a painting of you."
    A Aurora - Runaway
    B MYMP - Especially for You
    C Bic Runga - Sway
    D Kelly Clarkson - Because of You

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    YxngTrav tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    To The Top

    »