JUMP UP

Taylor rymz

0 fans

Taylor rymz


2:54
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Taylor rymz

Buckle up like one two three
Get on it by four five six
Street you know e no easy
Plenty plenty no mercies
No mercies

Jump up only for the
Work work make you no dey
Talk talk if you wanna
Dress and catch up with the dance
If you really wanna dance

Make you no dey do like say
You be that man
Wey dey like to raise body
Like an island
When e never get money to go buy land
Make you no dey fly like say you be superman

Plenty plenty stories
Sounds like super-story
But i give God all the glory
Nobody holy
Forget the story
Some no go call you
Some go dey laugh you
But when the glory don delete the cori
Many go dey wan form say dem love you

Nobody holy
Forget the story
Some no go call you
Some go dey laugh you
But when the glory don delete the cori
Many go dey wan form say dem love you

la la la la...la la la la
oo wa wa why..

Jump up only for the
Work work make you no dey
Talk talk if you wanna
Dress and catch up with the dance
If you really wanna dance

Make you no dey do like say
You be that man
Wey dey like to raise body
Like an island
When e never get money to go buy land
Make you no dey fly like say you be superman

Another day for another night
Another grace for another height
No go judge why i need to fight
I just want to see the light
Work just for cause not for applause
Hustle no be by force shey you want to pumpus
You wan involve in the people like us
With men on top

Buckle up like 1 2 3
Get on it by 4 5 6
Street you know e no easy
Plenty plenty no mercies
No mercies

Jump up only for the
Work work make you no dey
Talk talk if you wanna
Dress and catch up with the dance
If you really wanna dance

Make you no dey do like say
You be that man
Wey dey like to raise body
Like an island
When e never get money to go buy land
Make you no dey fly like say you be superman

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Emmanuel Chijioke

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the JUMP UP Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "JUMP UP Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13889433/Taylor+rymz/JUMP+UP>.

    Missing lyrics by Taylor rymz?

    Know any other songs by Taylor rymz? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What band released a song with the lyrics "Cause I was sent to warn you the devil's right beside you"?
    A Pop Evil
    B Shinedown
    C Smith & Myers
    D Silent Theory

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Taylor rymz tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    JUMP UP

    »