CREDIT ALERT

FelaBack

0 fans

FelaBack


2:27

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

hey hold it up disu disu disu
Is a felaback ooo
Yen yen yen
Is a fela something

Yeh yen
S*xy lady dance
Otumbo o tumbo
Oya bring your aza
S*xy lady dance
Otumbo o tumbo
Oya bring your aza

When we basin for RB
NaSo, everyday we live
We deh hustle, we deh sit
We no deh enter vip
Look the girls wey deh deh shun me
Now Dem deh say deh want to know me
Because say me don get the money
Because say me don get the money
See her smile I admire
I deh conquer her desire
I be spitting spitting fire
Everyday I'm going higher
I Thank oluwa for His blessings
We dey murder  dressing o
Chop up, no stressing
Fine fine girl with a bad bad setting

See my check omo e don dey drop
Credit alert o e don dey show

See my check omo e don dey drop
Credit alert o e don dey show

See my check omo e don dey drop
Credit alert o e don dey show
E don dey show e don dey show

Who order azul ??
Shey na me or you
Who order azul ?
Shey na mallam bunu

Who order azul ??
Shey na me or you
Who order azul ? ??
Shey na mallam bunu

We Dey flexing cardano
You no fit see my shadow
We disturbing  Orlando
Fela with the piano
All of dem  isaac Adakaboro
See kaluba e just dey show
Korofo don run am
Na so men confirm am
Oya bring your aza
You go check am and you confirm am


See my check omo e don dey drop
Credit alert o e don dey show

See my check omo e don dey drop
Credit alert o e don dey show

See my check omo e don dey drop o
Credit alert o e don dey show

Who order azul ??
Shey na me or you
Who order azul ?
Shey na mallam bunu

Who order azul ??
Shey na me or you
Who order azul ? ??
Shey na mallam bunu (aha)

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Yahya Azores

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the CREDIT ALERT Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "CREDIT ALERT Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13885224/FelaBack/CREDIT+ALERT>.

    Missing lyrics by FelaBack?

    Know any other songs by FelaBack? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Simple I Love You" is a 2020 biggest hit single for which band?
    A Mocca
    B Ten2Five
    C Sore
    D Endah N Rhesa

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    FelaBack tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!