WHAT IF I?

9.9silva

0 fans

9.9silva


2:49

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Baby girl say she don't like no stress Not until she needs something from you
Omo gbagbe yen
Calling my number anytime you need to come through
She fine like die, omo yen she sharp like that
Yeah yeah yeah
Na me be the man wey she want follow comot
Na me, be the man when she wan dey see for club
Ah ah ah ah ah
Be the man when she one dey wait for long
Na me, be the man when she one day see for church
Ah ah ah ah
What if I know, you know what if I know, you know what if I know
What if I yeh, you know what I require, you know you are desire, you know I no fit lie
What if I know, you know what if I know, you know what if I know ooooo
What if I yeh, you know what I require, you know you are desire, you know i no fit lie ouoooo
Say she don't text me for WhatsApp Na who be the guy wey give you my number
Shey craze dey work for am oo yeh
And you know say I no single, please don't stress me
Na him be the guy wey i want follow comot
Na him be the guy wey i want dey with for club
Ah ah ah ah
Be the guy wey i want dey with for long
Na him be guy wey I want day see for church
Ah ah ah ah
Yeh
What if I know, you know what if I know, you know what if I know Ojoo
What if I yeh, you know what I require, you know you are desire, you know I no fit lie
What if I know, you know what if I know, you know what if I know
What if I yeh, you know what I require, you know you are desire

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: IFEOLUWA Ojeniyi

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the WHAT IF I? Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "WHAT IF I? Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 26 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13883001/9.9silva/WHAT+IF+I%3F>.

    Missing lyrics by 9.9silva?

    Know any other songs by 9.9silva? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "'Cause I still believe in your faithfulness, 'Cause I still believe in your ______"
    A spoof
    B youth
    C proof
    D truth

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    9.9silva tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io