Hello World

Phalíll

0 fans

Phalíll


2:24
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Yeah eh eh eh
Many things on my mind oh,
Many things wey The Boy dey find oh, woah woah
Padi mi, no be lies oh
I just say make I remind you, yeah yeah yeah
Me I no dey find hoes, me no get time for no Jhené Aiko, woah woah
On God, nobody fit tell me nothing nothing, oshey o
So many things I've done, everything's on God
I give people my all, so nobody fit tell me say Phalíll pompous
Hmm, as I dey like so, I gats blow before I leave campus
Hmm, I go dey give y'all vibes 'til the kingdom come
E ma ri nkan
(Wait oh)
No go reason me small (kere oh)
Ask about me (wa mi dele oh)
Y'know I just dey dey my (dey oh)
Kudi, money, paper (ego)
Make e dey come my way (way oh)
Nobody bad reach (at my age oh)
This my intro, this is my 'hello', this is my hello, world
Eh, nobody fit take my shine, me I don travel through space and time
Eh, you no dey see me online, all the keles wey dey find me dey waste their time
Dem no know
Boy never stopping, man, I'm on go-mode
When my gbedu drop, e go scatter igboro
Everybody go wan take my photo
Dem go dey jo jo jo jo
So many things I've done, everything's on God
I give people my all, so nobody fit tell me say Phalíll pompous
Hmm, as I dey like so, I gats blow before I leave campus
Hmm, I go dey give y'all vibes 'til the kingdom come
E ma ri nkan
(Wait oh),
No go reason me small (kere oh)
Ask about me (wa mi dele oh)
Y'know I just dey dey my (dey oh)
Kudi, money, paper (ego)
Make e dey come my way (way oh)
Nobody bad reach (at my age oh)
This my intro, this is my 'hello', this is my hello, world

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Falil Adesope

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Hello World Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Hello World Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 5 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13819708/Phal%C3%ADll/Hello+World>.

    Missing lyrics by Phalíll?

    Know any other songs by Phalíll? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What band has hits like Counting Stars, Apologize, and Good Life?
    A OneRepublic
    B Coldplay
    C Imagine Dragons
    D One Direction

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Phalíll tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Hello World

    »