I Like Her

ceo pepper

0 fans

ceo pepper


3:26

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

It's your boyfriend, flag pee the beat cook
Omashe it's pepper once again
I don come again

I like her pass e tutu tutu
Like moto zoom zoom zoom zoom
Like okada peep peep peep peep
Like train pom pom pom
I like her pass e tutu tutu
Like moto zoom zoom zoom zoom
Like okada peep peep peep peep
Like train pom pom pom

I like her like e tutu
I for like to be your boo
You be the one that me i choose
Girl i'ma ride with you
I go come your house by two o
You must tell me wetin you do
Cos you don't steal my heart times two
Heaven say i must marry you

I don see so many boos o
Nah you wey me i choose o
I wanna wake up next to you
Chei oh my babyboo
I don see so many boos o
Nah you wey me i choose
I wanna wake up next to you
Eh oh my babyboo

I like her pass e tutu tutu
Like moto zoom zoom zoom zoom
Like okada peep peep peep peep
Like train pom pom pom
I like her pass e tutu tutu
Like moto zoom zoom zoom zoom
Like okada peep peep peep peep
Like train pom pom pom

I like your waist and moves
Oya be my babyboo
This love no be aprilfool
You dey shine and glow my boo
I don go fall in love with you
All day and night nah you
I'm gonna take you to the moon
Fly you to peru

I don see so many boos o
Nah you wey me i choose o
I wanna wake up next to you
Chei oh my babyboo
I don see so many boos o
Nah you wey me i choose
I wanna wake up next to you
Eh oh my babyboo

I like her pass e tutu tutu
Like moto zoom zoom zoom zoom
Like okada peep peep peep peep
Like train pom pom pom
I like her pass e tutu tutu
Like moto zoom zoom zoom zoom
Like okada peep peep peep peep
Like train pom pom pom

Amaka where you dey
Haa omashe
I don go love again
I don go love again
Amaka where you dey
Haa omashe
I don go love again e
I don go love again
I don go love again

She a call my phone sometimes
Self aim me a pick pick pick
Sometimes she a come in the house
She a ding d bell
She go like ding ding ding
Saying baby boy please please please come back
Hold me let me tell you something
I'm sorry i want you
You slow me i'm crazy
In the morning when i hear you calling
Me i want you

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: COLLINS EHIOSUN

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the I Like Her Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "I Like Her Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13814754/ceo+pepper/I+Like+Her>.

    Missing lyrics by ceo pepper?

    Know any other songs by ceo pepper? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who is the best-selling rapper in history?
    A Eminem
    B Tupac
    C Kanye West
    D Drake

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    ceo pepper tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    I Like Her

    »