Pain

Survival

0 fans

Survival

Survival or survivorship, the act of surviving, is the propensity of something to continue existing, particularly when this is done despite conditions that might kill or destroy it. The concept can be applied to humans and other living things (or, hypothetically, any sentient being), to physical object, and to abstract things such as beliefs or ideas. Living things generally have a self-preservation instinct to survive, while objects intended for use in harsh conditions are designed for survivability. more »


2:50

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Oh...
Survival Dey here so
Oh... oh...ooo yeh

Baba God take this pain away, I be dey beg u for days, I be dey beg for days
Abeg take this pain away, baba take this pain away Cos I be dey beg you for days, I be dey beg you for days oh
Make I no lack on daily On a, on a daily
Make I no lack on a daily As you start finish
Make I no lack on
Day..., day..., day..., day..., day... Day..., day..., day..., day...
E don tey wey I don dey beg oh, only you I don dey beg oh

Me I no fit get another God Please stay close to me
Cause all this enemies They wan see me see finish
Jezebel dey on the way They wan deceive me
Original major, major Original major, major

I dey call on God, major, major I dey call on God, major, major
Me money long o, major, major See as i take am major, major
No matter the money eeh major, major I still dey go go major, major
I'm f**king f**king free major, major Me I no do gara gara major, major

Me see me life now major, major Me don change for life major, major
Gettin money money yo major, major make I take am low key major, major
This time around i  don learn their tactics No one can do me bad thing
But me I get the supplement, supplement And I get so many ability

So me i go take them down
Baba God is charge now
Nothing dey fit do me
Baba God is charge now

Original major, major
Original major, major
They no see me far, major, major
Me gone far ah, major, major

They no go see me at all, major, major
Baba God tell you, major, major

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Akunuba Nzubechi

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Pain Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Pain Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13799165/Survival/Pain>.

    Missing lyrics by Survival?

    Know any other songs by Survival? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What boy band is Louis Tomlinson in?
    A One Direction
    B Four Directions
    C One Addition
    D Five Directions

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Survival tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Pain

    »