Ma Lo
Tiwa Savage, Wizkid
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Spellz on the beat Tiwa Savage on this one e-ay Wizkid e yo wamama Make e yarn una the ting o This kind ting I never see o I pressure dey high got me down wo-woh My girl low down to me o Never ever leve me for crash o-wo-woh Girl you dey make me shiver o Girl if you leave I suffer o With you I get no wahala o I wan dey with you forever (Listen) roboskehskeh roboskehskeh If not be you then tell me who o Dem go sempe dem go sempe Nobody messing with my boo Roboskehskeh roboskehskeh If no be you then tell me who o Roboskehskeh robo-yes-skeh Nobody messing with my boo Ma lo oh, Jor oh You give me love I never see oh Ma lo oh, Jor oh Your love mean so much to me oh Ma lo oh, Jor oh You give me love I never see oh Ma lo oh, Jor oh Your love mean so much to me oh Not be what you do or what you say My love is single nor be plural yeah Brother no be mouth, but my bobo you be plural, yeah Bonnie and Clyde It's how I feel when I'm rolling with you Number one ni Africa bad girl And the Starboy you know how we do Nwa baby, you scatter my heart, you And you load my accounti, you See I no go comot you Ma lo oh, Jor oh You give me love I've never seen o-ooh Ma lo oh, Jor oh oh Your love means so much to me o-ooh Ma lo oh, Jor oh You give me love I've never seen o-ooh Ma lo oh, Jor oh Your love means so much to me o-ooh Roboskehskeh roboskehskeh If nor be you then tell me who o Dem go sempe dem go sempe Nobody messing with my boo Roboskehskeh roboskehskeh If nor be you then tell me who o Roboskehskeh robo-yes-skeh Nobody messing with my boo Oh, oh, oh oh I never seen this kind of feeling This love I believe in Oh, oh, oh oh Even when I dey try to leave him Something 'bout this feeling Ma lo oh, Jor oh You give me love I've never seen oh Ma lo oh, Jor oh oh Your love means so much to me oh Ma lo oh, Jor oh You give me love I've never seen oh Ma lo oh, Jor oh Your love means so much to me oh
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Written by: Ayodeji Ibrahim Balogun, Tiwatope Savage-Balogun
Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Ma Lo Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 26 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/1379302/Tiwa+Savage/Ma+Lo>.
Discuss the Ma Lo Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In