Paris and Helen [Original]
Slizzy E
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Lyrics (Paris & Helen) by Slizzy E ft Pota Intro: Lion Eh yah Baby na you give Pota Baby Na you give Onene Eeeonor Verse 1: The love wen u give me Baby, I swear e nor go kill me The love wen you show me Baby, i swear e nor go blind me I can't explain how you make me feel I can't explain how you make me smile Baby Na you God send my way Baby this your love This your love wen you give me Chorus : Oh you give me sweet love eh Oh you give me sweet love eh Like Paris and Helen love Like Romeo and Juliet love Baby, you give me rest of mind I need 2X Vease 2: Nne oke okwu adighi n' uka ngbede Love gi n' atom kam ano n' uwa ngbede Hapu ndi asiri okwa so gi ka nwere Gwa ha n' okwa chukwu kwadoro obughi m mere Chai mimi igbogomu oo Love gi n' ekom efulamu oo Onye kam ga akosara akuko uwamu oo Jinum ejie okwa isi ngbaka n' ememu oo Hee! ezi nwanyi one in a million Igbagam anya mmiri kam ebege onion Lets chill on a sofa make I kiss you like Daniel Romeo and Juliet's dey learn work jejo sharkspare Hee! One of a kind your type No get spare You dey show me Love kam ano day care Dey never chi chon... chin....!!! Chorus : Oh you give me sweet love eh Oh you give me sweet love eh Like Paris and Helen love Like Romeo and Juliet love Baby, you give me rest of mind I need 2X Cease 3: Eh the kind of love you show me Romeo and Juliet's dey Learn Eh the kind of love you give me Paris and Helen's dey learn Your love is so tender Everything about you I surrender You give me so much love Waytin I never see before I never feel You wan drawn me with too much love Eh for your love I go swim Lybia sea Baby dis ur love this your love wen you give me Eh this your love This your love wen you give me-ee Chorus : Oh you give me sweet love eh Ooooooo u give me sweet love eh Like Paris and Helen love Like Romeo and Juliet love Baby, you give me rest of mind I need Outtro: Aa uwese Eeonor Chief Dave on the beat Bad man
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Written by: Slizzy Ehimen OBETO
Lyrics © Vintess Innovation Entertainment
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Paris and Helen [Original] Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/1377263/Slizzy+E/Paris+and+Helen+%5BOriginal%5D>.
Discuss the Paris and Helen [Original] Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In