Oshodi

Fixx and BiggBobby

0 fans

Fixx and BiggBobby


3:12

 Struggling with Oshodi? Become a better singer in 30 days with these videos!

Started back in OSHODI
When I come dem be no know me
Been Dey trek with my legedes
Been Dey pray to be somebody
2020 been no easy
Na my mama Dey comfort me
Gimme love wey nobody give
Tell me say you be somebody
AHEAD AHEAD oooo
Ahead ahead oo
She Dey for me oo
For OSHODI ooo
AHEAD AHEAD oooo
Ahead ahead oo
She Dey for me oo
For OSHODI ooo
One shoe same trouser me no go for
I they carry my cross them tell me shut up
I they grind i they grind me no they give up
Make them poor me blood Obara Jesus
Do oh ogeneme do oh
I go they go ooh
I they ball on the road ooh
Ahead ahead, I no they send
Let they be, light like bible said
E reach my, turn I rock patek
I do my best and leave the rest
Ahead ahead, I no they send
Let they be, light like bible said
E reach my, turn I rock patek
I do my best and leave the rest
Comment allez-vous
Na my mama i dey look
I no day regret say I ball for Cotonou
E teach me lesson so I don buckle my shoes
I no go loose guard anything way I dey do
Comment allez-vous
Na my mama i dey look
I no day regret say I ball for Cotonou
E teach me lesson so I don buckle my shoes
I no go loose guard anything way I dey do
Comment allez-vous
Na my mama i dey look
AHEAD AHEAD oooo
Ahead ahead oo
She Dey for me oo
For OSHODI ooo
AHEAD AHEAD oooo
Ahead ahead oo
She Dey for me oo
For OSHODI ooo
Hmm Ah ah ya ahh a ahh
Do do do do ah
Iro ro ro ro ah
Ah ah ya ahh
Ah ah ya ahh
Ah ah ya ahh
Ah ah ya ahh
Ah ah ya ahh

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Ebalumhe Oshiomegie, Ewuzie Ifeanyi

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Oshodi Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Oshodi Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13729378/Fixx+and+BiggBobby/Oshodi>.

    Missing lyrics by Fixx and BiggBobby?

    Know any other songs by Fixx and BiggBobby? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    According to the Eagles “We are all just prisoners here of our own _____”?
    A Device
    B Concise
    C Despise
    D Entice

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Fixx and BiggBobby tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!