I.G.D.O (I Go Dey Okay) (feat. High Figure)

Emperor SNR

0 fans

Emperor SNR


3:08
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Emperor dey here so
I've been drinking, sipping
Tryna reason how e go be
With my last strength huzzling
Like say i be jacky
Depression wan k*ll me
Maybe na my mind wey dirty
If I kpai dem go blame me
Make the huzzle self pay me
And I'm chasing my dream, chasing my dream, chasing my dream
Who Dey chase dream better ready for the race (ready ready ready)
And I still get patience, still get patience, still get patience
Who Dey patience better ready for delay (ready ready ready)
And I no wan commit, no wan commit, no wan commit
If you commit sheey your mind e go rest (sheey your mind e go rest)
But now I'm confuse, now I'm confuse, now I'm confuse
If you confuse just kneel down and pray (kneel down and pray)
Conscience Telly me what to do
Will I be fine Abi what to do
At this point na to be positive
I go dey okay
I go dey okay
Mo ma wa okay
I go dey okay
I go dey okay
I will be fine
I go dey okay
I go dey okay
Mo ma wa okay
I go dey okay
I go dey okay
I will be fine
Rain no fit fall for one man roof
If God bless your neighbor baba dey your neighborhood
Like Agnes nwama o ga eru oyeobula aka
This Intel i dey pass you dey legit Iman hota
So I dey clear you from this day
No dey jealous person just dey try work smart and dey pray
Cause na prayer be the koko Without it you work in vain
He turned water to zobo he fit turn your client to mine
Either you run , you walk, or craw
Just make sure you dey move
If no be money matter why I go shine 32
If I fall 8 I go stand 9 giving up no dey for my book
To even those you claim to love when you dey stagnate you be fool
As i dey tell you na so
Bro i move with God so my success na sure
Chukwu buikem bro na waten I talk
The same God wey do for Isaac na him go do am for Paul (na him go do am for Paul)
I go dey okay
I go dey okay
Mo ma wa okay
I go dey okay
I go dey okay
I will be fine

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Isaiah Solomon

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the I.G.D.O (I Go Dey Okay) (feat. High Figure) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "I.G.D.O (I Go Dey Okay) (feat. High Figure) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13729316/Emperor+SNR/I.G.D.O+%28I+Go+Dey+Okay%29+%28feat.+High+Figure%29>.

    Missing lyrics by Emperor SNR?

    Know any other songs by Emperor SNR? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who sang this hit single "Quand Le Soleil Dit Bonjour Aux Montagnes" also known as "The French Song"?
    A Joel Leblanc
    B Lucille Starr
    C Suzanne
    D Eddy Arnold

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Emperor SNR tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!