Alone (feat. Bob Blaq)

Tomzy Bobo

0 fans

Tomzy Bobo


2:11
#2

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Yeh e yeh
Hmmmm hun hun hun hun hmmm
Tomzy e e
Oh uh uh uh
Bob Blaq
Yeh yeh
Bro I'm not your padi
Where were u when I dey soak Gari
When e don dey sup, you remember me
Money on my mind oya sharley
A'o meni to feni denu
Oju lari, person wey I trust o dami
So make no girl call me darling
Then when I no get money,
I was all alone, hun I was left alone
Emi pelu bukata me, my life been Dey at high risk
I message them
Them no answer me
Lati 2010 lati n bayi but kole ma ri bayi
Ni moshe dogbonsi, mo pe doctor si e e
When dem see me dem dey show me love eh eh
Everybody start to dey call me Up
Day by day dem dey show me love
F*ck with my vibe dem dey take me up
But Suddenly Nigga dem turn me down
Oju mi pon, as I see no one, yeh ah
As I see no one
Life na vanity, o pain me gan
BT back to back I dey try to move on o
Hustle con tight as e no wan gree pay
Debit alert I dey owe Palmpay eh
E dey pain me as I never get
Hustle for street I dey sell ticket
I dey sell tickets
Family dey house dem no wan hear kpa
When i no get dem dey use me pa
I was all alone
Hun I was left alone
Emi pelu bukata me, my life been Dey at high risk
I message them, them no answer me
Lati 2010 lati n bayi,but kole ma ri bayi
Ni moshe dogbonsi
Mo pe doctor si e e

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Akorede Opeyemi, Amodu Quoyum

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Alone (feat. Bob Blaq) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Alone (feat. Bob Blaq) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13720904/Tomzy+Bobo/Alone+%28feat.+Bob+Blaq%29>.

    Missing lyrics by Tomzy Bobo?

    Know any other songs by Tomzy Bobo? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Drop the pilot, try my balloon. Drop the monkey, smell my ________."
    A mushroom
    B perfume
    C kaboom
    D legroom

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Tomzy Bobo tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io