Tell me
Bahdgee
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Wetin my eye don see plenty Wetin my leg waka too long Anytime I sing make you vibe to my song Anytime I drop make you dance to my song I'm seeing my success from afar Nothing wey you won tell me God day by my side Side Side Tell me how e won be when my two legs don day shake Cause I stand too straight Make I no go com day fade I've been working all day Cause I no won feel the pain I know I know Oh I know I know Give to sizer what belongs to Sizer Sizer! Comot eye for wetin no be your own Shaa no thief my own Girls be like WiFi When them no see connection for your side them go japa That girl no be your own She's just there for the main time Oya Kiri bam Bam bam I'm too fresh too be stressing Fine boy wey no want wahala And no come day disturb me
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Tell me Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13704436/Bahdgee/Tell+me>.
Discuss the Tell me Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In