IN UNN

Major Black

0 fans

Major Black


2:27

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Woah
Hood boys
We the ones
Major black
I get admission I come dey happy
I know no say e go be like dis
I know no say e go be like dis
Dey sey, welcome to the den
I think say na joke
I know no say na den of shege
What a f*ck in NSK I dn see shege
In unn I dn see something
I dn see something
I dn see something
Lecture dey
Lecture dey
Project dey
Assignment dey
Unu achoro igbu m
Unna wan kill me
Major black
Vibe boy
Again again
We still buy dis
We still buy dat
We pay for dis
We pay for dat
Unu achoro igbu m
Unna wan wreck me
Unna wan wreck me
Mondays (lectures)
Tuesdays (Lectures)
Wednesdays (Lectures)
Thursdays (Lectures)
Fridays (Lectures)
Saturdays (Lectures)
Make una kill me na
After all those stress
After all those Years
We got no job
The system is fucked up
200 (level)
300 (level)
400 (level)
Free our girls
It lonely at hilltop
Exam done start
But I just entered
Wetin I dn learn
Wetin I wan read
Lecturers go de threaten carry over
You dey whyn
Me and my guys
We never stop
We go still party
In UNN
In NSK
Major
I get admission I come dey happy
I know no say e go be like dis
I know no say e go be like dis
Dey sey, welcome to the den
I think say na joke
I know no say na den of shege
What a f*ck in NSK I dn see shege
In unn I dn see something
I dn see something
I dn see something
Lecture dey
Lecture dey
Project dey
Assignment dey
Unu achoro igbu m
Unna wan kill me
Major black
Vibe boy
Again again
We still buy dis
We still buy dat
We pay for dis
We pay for dat
Unu achoro igbu m
Una wan wreck me
Lectures

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Khama Chimezie

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the IN UNN Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "IN UNN Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13695982/Major+Black/IN+UNN>.

    Missing lyrics by Major Black?

    Know any other songs by Major Black? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who wrote the psychedelic rock hit "Light My Fire"?
    A Grace Jones
    B George Micheals
    C Blood Sweat & Tears
    D The Doors

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Major Black tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!