Shakara

Whalley Blaze

0 fans

Whalley Blaze


2:24
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Who's in the building
Whalleyblaze, Whalleyblaze
Industry dragon
You go dey think about girl
Hehe, ye, lover boy sorry o
No girl fit do me shakara cos i too fine
Omo i too wise, two six when i roll my dice
No girl fit do me shakara cos i too fine
Omo i too wise, two six when i roll my dice
Anytime i'm fishing, i dey catch two with my hook and line
No be say i dey catch cruise, give your own meaning to the rhymes
Some of those damn bitches, they gat no conscience
They gat no feelings, what they gat for you na problems
Some of them are worthless, dem no really deserve your wallet
Ahh, i dan shine your eye well, Ahh, make dem no spoil your budget
They gat no pity, sa fun billing
No sell your kidney, Ahh, nitori vicky
No girl fit do me shakara cos i too fine
Omo i too wise, two six when i roll my dice
No girl fit do me shakara cos i too fine
Omo i too wise, two six when i roll my dice
Some of dem no care, whether you fine or not
Cos na guy wey get money, be their fine bobo
Some of them are stingy, stingy to the core 
No matter how you spend, you no go chop ponmo
Some of them dey form die, rich and poor combined 
If you hear say your girl dey date your guy, don't look surprised
Dem no dey loyal, always raising shoulder
Wahala bus stop o wa, wahala bus stop o wa
No girl fit do me shakara cos i too fine
Omo i too wise, two six when i roll my dice
No girl fit do me shakara cos i too fine
Omo i too wise, two six when i roll my dice

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Adenugba Adedayo

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Shakara Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Shakara Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13683481/Whalley+Blaze/Shakara>.

    Missing lyrics by Whalley Blaze?

    Know any other songs by Whalley Blaze? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who preached that “if you tolerate this then your children will be next”?
    A Manic Street Preachers
    B Breadline Preachers
    C The Preachers
    D Bad Preachers

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Whalley Blaze tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!