IDK
Wizkid, Zlatan
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Eledumare na hin dey ginger me nicely Ojodi k'ose so On baba, se ko se ko E bad or e good, we dey pray more Tough times don't last but tough people do, we go stand tall Eyes red like we jogor Puff, pass for the pain, yeah e'ja lor Never really wanna know your interest Money dey for my mind, I'm in business Many time dem try play my intellect And you know my shotta, man ah big the rest When you ready make you take the shot And you know wetin go happen, make we ginger next Sound, sound Ah ah ahn And I know dem how feel tonight I know man I wan dey tonight Wan manya and feel alright Ah ah ahn Yeah call my people make we dey tonight Make we fall in, make we all align Wan manya and feel alright Oh ah yeah oh I no mind how e be tonight No apologies tonight Wan manya and feel alright Ah ah ahn Holla all my Gs tonight Sometimes naso e be sometimes Ah Ibile B'osu oluwa ni shola Aiye t'o dun, eba won ni mo se ni pola Aiye baje pelu VVS K'oma da fun bend down select ni TBS She tell me say she go leave if the love no lead to money Relationship wey money no dey, e go later boring E go later sour, e go later scatter She go serve you breakfast on a bigger platter I say that's why I pray every night and day That I get paid so I can slay Life show me pepper, many things I can't say Chance ti m'ori, m'ode take advantage Had no choice so I paid the price My agege bread, me I turn to slice All the dirty for my life, me I sanitize Moni shoe get size, better realize, better realize oh Ah ah ahn And I know dem how feel tonight I know man I wan dey tonight Wan manya and feel alright Ah ah ahn Yeah call my people make we dey tonight Make we fall in, make we all align Everybody fall in, oya just falling Big bag everyday calling E don tey, now e don turn kings Top feeling yeah my brother trust me E don turn king, everyday balling I no dey mind wetin come stop me Ni Ojuelegba Shitta, I dey with my people dey ginger Any sound dey burst up the speakers Eledumare na hin dey ginger me nicely Ojodi k'ose so On baba, se ko se ko E bad or e good, we dey pray more Tough times don't last but tough people do, we go stand tall Eyes red like we jogor Puff, pass for the pain, yeah e'ja lor
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Written by: Ayodeji Balogun, Omoniyi Raphael, Paul Goller, Keven Wolfsohn
Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"IDK Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 20 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13615464/Wizkid/IDK>.
Discuss the IDK Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In