Manyapiano (feat. Surprise Vibez)

Manya boy

0 fans

Manya boy


1:48
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Alright naw ladies and gentlemen just say you know  It's the Manyapiano SZn

I gat the Bad Guy manya boy alongside surprise Vibez

I wanna say to the Manyans step forward and stop playing tonight

Sey this journey sey na only me
Cus I'm repping I Dey work
I Dey wait for result steady touring with authority

Party time tell the Dj's with the MC's make them tell the people focus Make them stop playing

Ask questions I get answer
I be bad guy a real gangster
Shoutout to Manyans they really deserve

Sound from the gods Check my lyrics
Real life story no be movie
I got the message from the Grammy them Dey miss me

Idan no Dey flop
Yoruba girl Dey come
Chasing money be my instinct
I be real gee

No Dey get time for competing doing my thing
Recording my lyrics is lit resisting
Anything wey go flip me slick me

Omo say if e no be money don't call me
I Dey take my job serious
Run my race furious
You Dey hate on me idiot

Dance like Manyapiano
I don carry go o

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Promise Nkemakolam

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Manyapiano (feat. Surprise Vibez) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Manyapiano (feat. Surprise Vibez) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 24 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13557556/Manya+boy/Manyapiano+%28feat.+Surprise+Vibez%29>.

    Missing lyrics by Manya boy?

    Know any other songs by Manya boy? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "I can swallow a bottle of alcohol and I'll feel like _______".
    A Jamila
    B Godzilla
    C Gorilla
    D Chinchilla

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Manya boy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!