Jumbo

Captor Saz

0 fans

Captor Saz


3:29

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

I'm never alone always matting my Jumbo
Put some Ni*gas under me zone
Smoking up inna the jungle
We requesting for more
We ah fit call the vendor
Say make he bring like 3 bible
Ah smoke it ip till the brain loco
Till you can see no more sorrow
All la dem your panic and your worries no more
Anytime me puff and me pass e go round even if na claro
Cause I gat real stooners and me I know
Everyone we chasing dah money too Iye Iye
Anytime me puff and me pass e go round even if na claro
Cause I gat real stooners and me I know
Everyone we chasing dah money too Iye Iye
You can never see fighters for where dem for Dey smoke
If e burst na just laughter without telling a joke
Everyone is peace makers everybody Dey cope
Anyone can turn brother for lighter wey he throw
You Dey there Dey catch feelings why me I Dey catch trips
Thinking about way forward cause no going please
My nigga* ball in the green grass we scoring hatrick
Without no tactics and we ah diplomatics
Smoking w**d elevate your brain from the bottom to the tap
Many wisdom rushing from your brain but Nig** no be tap
Your words go Dey attract many ears around all of them go Dey clap for anything you talk about
You know I no Dey cap
Tell my truth in my rap
Nig**s wey just puff wey no Dey gree Dey pass
Na dem Dey nor nor pass
Misbehave and doing trash
But smokers we be tout
We still gon help him out
I'm never alone always matting my Jumbo
Put some Ni*gas under me zone
Smoking up inna the jungle
We requesting for more
We ah fit call the vendor
Say make he bring like 3 bible
Ah smoke it ip till the brain loco
Till you can see no more sorrow
All la dem your panic and your worries no more
Anytime me puff and me pass e go round even if na claro
Cause I gat real stooners and me I know
Everyone we chasing dah money too Iye Iye
Anytime me puff and me pass e go round even if na claro
Cause I gat real stooners and me I know
Everyone we chasing dah money too Iye Iye
Wonder
Kpo d kpo
Pass me d loud
Call producer make e show
Para
Knack me d sound
Cloud 9 na where I one de mat
See we squad e cost die
Omo no be say na mouth
Two backy for the road
Na Cana we use am tie
All d eyes don dirty
You no gat de ask me why
One love
Na Igbo be one love
When I dey on Cana
Tell me why I go one love
Captor
Shey you de capture
Na Big Kida Pon d mic
The industry pastor
I can't talk
If no be funds I can't talk
Put dem on tension
We lap e be like rapture
I'm never alone always matting my Jumbo
Put some Ni*gas under me zone
Smoking up inna the jungle
We requesting for more
We ah fit call the vendor
Say make he bring like 3 bible
Ah smoke it ip till the brain loco
Till you can see no more sorrow
All la dem your panic and your worries no more
Anytime me puff and me pass e go round even if na claro
Cause I gat real stooners and me I know
Everyone we chasing dah money too Iye Iye
Anytime me puff and me pass e go round even if na claro
Cause I gat real stooners and me I know
Everyone we chasing dah money too Iye Iye

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Idahor Osazee

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Jumbo Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Jumbo Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13443564/Captor+Saz/Jumbo>.

    Missing lyrics by Captor Saz?

    Know any other songs by Captor Saz? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "But you know that when the truth is told; That you can get what you want; Or you can just get ______."
    A bored
    B bald
    C bold
    D old

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Captor Saz tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!