No Mind Dem (feat. Xblade)

Talent D

0 fans

Talent D


3:39

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

No Mind Dem eh, eh eh
No Mind Dem oh, oh oh
No Mind Dem eh, eh eh
No Mind Dem
If they try to do something to stop your way
No Mind Dem
Sabi dem say dem bad
Sabi dem say dem bad
See their life they run away
No Mind Dem
My Africa Africa lady
My sexy, sexy oh lady
oh oh
No Mind Dem
Oh oh oh
Yeah
Never mind for the little things that they complain
I Got no time, no strength for the little talk that they complain
You should be wise enough to declare them
make them they sustain
Back to the matter
No Mind Dem
See them,them they frustrate
That be the matter
Whether mingle or they tango
They never listen
All their wish, they always go deaf
I've be speaking
I've be spoken
I've be talking to you
Telling you the things that will make you real high high
Bcoz o, Owo ni koko, Owo ni koko
I dey hustle for my koko, i dey hustle for the koko
No Mind Dem
If they try to do something to stop your way
No Mind Dem
Sabi dem say dem bad
Sabi dem say dem bad
See their life they run away
No Mind Dem
My Africa Africa lady
My sexy, sexy oh lady
Oh oh
No Mind Dem
Oh oh
No Mind Dem
O o ooooohhhhhh oh
Me i no go mind dem oh
I no go mind dem oh
Me i no go mind dem oh
I no go mind dem oh
My baby no go mind dem oh
Dj Cuppy no go mind dem oh
Xblade no go mind dem oh
Talent D no go mind dem oh
O o ooooohhhhhh oh
Hey, hey hey hey hey hey hey hey
Sabi u dey pray make i down, down down
U dey pray make i fall, down down
U dey pray make i down, down down
U dey pray make i fall, down down
Sabi u dey pray make i fall, down down
U dey pray make i fall, down down
Sabi u dey pray make i fall, down down
U dey pray make i fall, down down
Oh yeah, No Mind Dem
She be no mind dem
Danny no mind dem
Xblade don't mind dem
A1 don't mind dem
My baby don't mind dem
hey hey
Ewooooooo
Ye pari pa
Come on let me tell you what you don't know
You have to learn, learn, learn
Come on let me teach you what you don't know
I'm not ya, i'm not your lecturer
I be your supervisor baby
I'm not your lecturer
I be your supervisor baby
When I try to roll it down
Shebi we go roll it up eh
Baba God no dey sleep
That's why we dey here everyday, we dey
No Mind Dem
If they try to do something to stop your way
No Mind Dem
Sabi dem say dem bad
Sabi dem say dem bad
See their life they run away
No Mind Dem
My Africa Africa lady
My sexy, sexy oh lady
oh oh
No Mind Dem
Oya go go
Ah, it's your boi Talent D
One Polite, walk for life
Xbladeeee
Ah ha ha ha haaaa

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Daniel Balogun

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the No Mind Dem (feat. Xblade) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "No Mind Dem (feat. Xblade) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 4 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13442549/Talent+D/No+Mind+Dem+%28feat.+Xblade%29>.

    Missing lyrics by Talent D?

    Know any other songs by Talent D? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Eye popping" is from which Katy Perry song?
    A Firework
    B Peacock
    C Last Friday Night
    D Hot N Cold

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Talent D tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!