Honestly (feat. Lani)
The Show
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
zero legacy on love Your loving be my herbs You high me nonstop Love undeniable If loving you be my call We gon be on top Even if this gon hurt We gon be untouchable Very very well, with you Every where, I see you Always like none with you Feeling Deja vu Tinini tanana your body tanana Tinini tanana your body tanana This loving carry me go Gwalada Feels like none with with you Honestly, You Intrude my privacy Bad bad things, You do me currently Make police waka no find me Make dem media see me no drag me Honestly, You Intrude my privacy Bad bad things, You do me currently Make police waka no find me Make dem media see me no drag me If I chop breakfast e no go digest Pass me rizz make I digress Shey you know I don dey obsessed Small small things na e dey upset me If I chop breakfast e no go digest Pass me rizz make I digress Shey you know I don dey obsessed Get other girls wey dey come bother me ... Honestly, You Intrude my privacy Bad bad things, You do me currently Make police waka no find me Make dem media see me no drag me Honestly, You Intrude my privacy Bad bad things, You do me currently Make police waka no find me Make dem media see me no drag me ...
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Written by: Emmanuel Iyogun, Godwin Sholola
Lyrics © O/B/O DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Honestly (feat. Lani) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13403765/The+Show/Honestly+%28feat.+Lani%29>.
Discuss the Honestly (feat. Lani) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In