24/7
Joeboy
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
(Culture) Carry my matter for my head I no dey fo I no dey send 'Cause if I carry last today nobody go reason me, nobody go care Long as the raba choke Dem no go leave you alone Na why I dey grind non-stop and I vibe non-stop 'Cause a man must chop, oh yeah Brother man Me I want to dance and flex and feel alright Jaiyelo party lo 2-4-7, oh brother Me don't worry what no other man dey think about A nigga man Me, I face my front, I no get time Brother man Me I want to dance and flex and feel alright Jaiyelo party lo 2-4-7, oh brother Me don't worry what no other man dey think about A nigga man Me, I face my front, I no get time Shey na me you wan dey whine No man dey God no bigger than Face my grind hate no brother man If dem like make them carry my yarn around town (ooh, whoa) And na better I dey find Nothing wey my God no fit do Bad mind come my way me I bind Time e no dey, I no get time, yeah, yeah Brother man Me I want to dance and flex and feel alright Jaiyelo party lo 2-4-7, oh brother Me don't worry what no other man dey think about A nigga man Me, I face my front, I no get time Brother man Me I want to dance and flex and feel alright Jaiyelo party lo 2-4-7, oh brother Me don't worry what no other man dey think about A nigga man Me, I face my front, I no get time (Culture) (Joe, Joe, Joeboy pon deck)
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Written by: Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus, Joseph Olanrewaju Oluwafemi, Momoh Oshiotseameh Luke
Lyrics © Songtrust Ave, Kobalt Music Publishing Ltd.
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"24/7 Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13398472/Joeboy/24-7>.
Discuss the 24/7 Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In