BONDAGE (feat. Whyphyboy)
Zoddygabana
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Am about to spread my wings like ostrich Am on bars tell my bro to get the ashtray Stay positive today might be a bright day Ike gwulu nwoke Am tired of this dark days Sapa take your time, you better stop this rough play Ama turn this play to a gun play Block monsters always move in kings way Get the money real quick and let your queen slay You should rest in peace odogwu tidingz Na nature spoil the things wey we for tidy I miss you bro e done tey wey we for id Ego mbute Nnor zi ni ime high sea Ife oga bu nwanne ya bulu On a road to billions anyi ka ga afu Be focus on the grind cos the bag nna Eju I heard your last voice atana afufu Chukwu biko lapu tanyi From this bondage me I no one hustle for my old age We kill the game one shot that is a close range Kwechiri till our face go show for front page Na base on the settings we the package Is a promise I go fix my damage Chukwu biko lapu tanyi from bondage Chukwu biko lapu tanyi from bondage Chukwu zoputam from this bondage Every day we dey hustle for the good days I want the paper now no be when I done age Otego boy nor na street oluwa show way Ebugom onu no be childs play Steady grinding for the bag nigga all day I no dey f*ck with them no am not gay I no dey play by the rules when I play game. All a nigga really wanted was to be a star I got the bars I got the flows all Ineed is time I put my hustle on repeat cause I need the bag Neva settling for less so I paid a price Fake a smile even wen a nigga dey depressed Who dey check boy aren't no rapping to impress Could hv been a dead man but u know am blessed Steady ready 4 opps you dont wanna test Am not a reverend father but you know am touching souls Neva trust a hoe homie heaven is the goal and always on their fold Mack b more beat we should let dem know
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"BONDAGE (feat. Whyphyboy) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 22 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13374576/Zoddygabana/BONDAGE+%28feat.+Whyphyboy%29>.
Discuss the BONDAGE (feat. Whyphyboy) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In