Vibe check

Horpy j

0 fans

Horpy j


1:07

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

I don't take a shit
Make una clear dem
I don't use weapon
My flows still dey wound dem
Make dem talk rubbish
I get robber,I go arm dem
My flows be like live wire
Because e dey shock dem
You never see anything
Cuz blood dey my eye
Some say you be bad boy
Say you dey fly
I know who we gather dey
No dey reason me anyhow
Nigga man dey words to me
No dey talk anyhow
If you do anyhow
You go collect anyhow
If you hear gunshots
No dey shadow anyhow
I be dangbana boss for my kaba
Before i choko
I dey chase the bag nigga
Incase you don't know
Nah money I dey find
Dollar be dey logo
I hustle in silence
My success go soon make noise
I was born in mosque
Doesn't means i no fit go church
I know dey for Wizzy lane
No be say i no get voice
If you do anyhow
You go collect anyhow
If you hear gunshots
Know dey shadow anyhow
Yeah yeah

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Hammed Opeyemi

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Vibe check Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Vibe check Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 10 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13374518/Horpy+j/Vibe+check>.

    Missing lyrics by Horpy j?

    Know any other songs by Horpy j? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Blank Space Taylor Swift: got a ____ ____ __ _______ they'll tell me i'm insane.
    A lot of Starbucks lovers
    B long list of ex lovers
    C long list of some lovers
    D lot of Starbucks mothers

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Horpy j tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!