Show mi (feat. Damzey)

Shadyy

0 fans

Shadyy


2:56

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Wetin i dey follow you yarn
On the long run
E go favor you
Better better make ya sit down
Whats wrong with you
M feeling you
Make you no dey allow pride
Make e take over over  you
Girly better make ya take time
Make you think over
Think m through
I say for instance
Show me love no resistance
Come Closer no wan distance
Dont turn me to nuisance
When you walk by i dey see signs
Kilode what ya do to me
Omogee  better ya don't sleep on me
That shit is not healthy for me

Put am put am for on the low
Mi o ja
Walahi dem go know
Put am maje o pe show mi show
Mi o ni lole
Popotititi my heart  my don dey blow
Na your cause ooo
Me love the way am feeling eyan ladipoe
O ye kama fo
Put am put am for on the low
Mi o ja
Walahi dem go know
Put am maje o pe show mi show
Mi o ni lole
Popotititi my heart  my don dey blow
Na your cause ooo
Me love the way am feeling eyan ladipoe
O ye kama fo
Ka roll

Bad boy Emi talk and do
If you compose you go touch my dough
Fine fine gyal wey dem call caro
Come kulosa make we rock n roll
She enter my room na for bed she go dey
Go crazy all night and be normal in the day
Follow Lekki bus enter jakande
Na here you go dey until Saturday
Sho ma joh
Ma korin bi wande coal
Put your body down on a low
Come close let's carry go
Your body put me inna jailie
Only you I wan dey straff on a daily
So i need no bailing
Keep me behind your bars girlie
You amazing
Gyal your body fire you are blazing

Put am put am for on the low
Mi o ja
Walahi dem go know
Put am maje o pe show mi show
Mi o ni lole
Popotititi my heart  my don dey blow
Na your cause ooo
Me love the way am feeling eyan ladipoe
O ye kama fo
Put am put am for on the low
Mi o ja
Walahi dem go know
Put am maje o pe show mi show
Mi o ni lole
Popotititi my heart  my don dey blow
Na your cause ooo
Me love the way am feeling eyan ladipoe
O ye kama fo
Ka roll

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Damilola Enisan, Shadrack Omosebi

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Show mi (feat. Damzey) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Show mi (feat. Damzey) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13368850/Shadyy/Show+mi+%28feat.+Damzey%29>.

    Missing lyrics by Shadyy?

    Know any other songs by Shadyy? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "I love you always forever, near and far closer together, everywhere I will be with you, everything I will do for you" are lyrics from a 1996 biggest hit single by which artist?
    A Cyndi Lauper
    B Donna Lewis
    C Anita Ward
    D Kate Bush

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Shadyy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!