My Lane

T Hadex

0 fans

T Hadex


2:34

 Struggling with My Lane? Become a better singer in 30 days with these videos!

Woti gbagbe pe
Ko s'agbara kan kan lowo won mo
Sise ni t'oluwa
Eda kan tiraka lasan ni

Plenty peeps be confronting yeah
I Dey my lane you don't need to file me out

Plenty people confront me yeah
They try to comot me for my lane dem dey try to file me out

I wish you know wetin I Dey reason on my own on my lane
Oh no nobody can fit relate Omah lay
Woke up with tears in my eyes
Dreams be running
Yeah I steady do the chasing
Shebi you don file tell me what the case is
No love only ugly faces
So I say no mind them
Na when you get the money you go dey bear odogwu
Odogwu kill you there
Temilade Michael ehn na me dey there
Don't act like you care cause I know you don't
Them just wan show T Hadex which day you go
blow
Now I no dey think straight
If I go see space even if e finish I go lick plate
What you see might be deceiving my n**ga
And you sef you fit be the one
Those wey suppose help us now don dey buga
Olorun lon so security won
But I beat up my chest on top so many many downgrade
In my own opinion I'm the best
it's your choice to feel less or higher than the rest
Nevertheless

Woti gbagbe pe
Ko s'agbara kan kan lowo won mo
Sise ni t'oluwa
Eda kan tiraka

Woti gbagbe pe
Ko s'agbara kan kan lowo won mo
Sise ni t'oluwa
Eda kan tiraka lasan ni o

Plenty peeps be confronting yeah
I Dey my lane you don't need to file me out

Plenty people confront me yeah
They try to comot me for my lane dem dey try to file me out

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Temilade Adekoya

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the My Lane Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "My Lane Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 8 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13295427/T+Hadex/My+Lane>.

    Missing lyrics by T Hadex?

    Know any other songs by T Hadex? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Music" is a 1976 biggest hit single by which artist?
    A Peter Gabriel
    B Barry Ryan
    C Jon Anderson
    D John Miles

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    T Hadex tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!