Woman

Akiniz

0 fans

Akiniz


2:59

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Ye
Oh no, no, no
Poooh
they call me (akiniz)again oh
Huh huh huh
Huh huh huh

Yepoooh
I no be woman wrapper
But if your down you can rest on my shoulder

No reason wetin dem talk
E no concern me nah their matter
Holy ghost  fire
Burn anybody wey  wan put asunder
I be your lover
Baby girl you know I fit to give you assurance!

Sundown to sunrise
Been waiting for you to come online
Wanna tell you my mind
Can you spare me just one night? oh

Girl i swear you don't know, you don't know
You don't know what you mean to me
Ah you don't know, you don't know oh
Hmm what you mean to me
I don't mind if dem call you gold digga
Know me I getty plenty raba

Naira loose value
And I  spend in dollar
Dollar baby
I don't mind if dem call you gold digga

You know me I geti plenty raba
Naira loose value
And I spend in dollar

Deep down inside my head I want you
Monkey tail no go cure di love I get for you
And everything I get for this life is all for you
Cause you're affecting me mentally
Wanna treat you specially
Don't wanna see you vexing for me (baby)

I know me I'm a bad boy, I'm a bad boy
But I no go play you like tinko tinko
Asa mpete nwayoma my yolo

Your love de high me like on colos
I know you got some trust issues
But me i no go fi con de do you ojoro
Oh baby

Sundown to sunrise ahh
Been waiting for you to come online
Huh huh huh
Wanna tell you my mind!
Can you spare me just one night? oh

Girl I swear you don't know
You don't know
You don't know what you mean to me
Ah you don't know
You don't know oh
Hmm what you mean to me

I don't mind if dem call you gold digga
Know me I geti plenty raba
Naira loose value
And I spend in dollar

Dollar baby
I don't mind if dem call you gold digga
Know me I geti plenty raba
Naira  loose value
And I spend in dollar

Deep down inside my head I want you
Monkey tail no go cure di love I get for you
And everything I get for this life is all for you

Cause you're affecting me mentally
Wanna treat you specially
Don't wanna see you vexing for me

Deep down inside my head I want you
Monkey tail no go cure di love I get for you
And everything I get for this life is all for you
Cause you affecting me mentally
Wanna treat you especially

Don't wana see you vexing for me

 Struggling with Woman? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Victor Effiong

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Woman Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Woman Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13295210/Akiniz/Woman>.

    Missing lyrics by Akiniz?

    Know any other songs by Akiniz? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    The song, "Donna" by Ritchie Valens, was written as a tribute to...
    A His grandmother
    B His sweetheart
    C His mother
    D His daughter

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Akiniz tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io

    Movies soundtrack

    Woman

    »