PABLO

Scorefield

0 fans

Scorefield


2:23

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

To hell with niggas
Wey Dey talking bad on my shii
To all those people
Wey Dey pray we fall
They go see
I tell my guy Pablo
Make I crash for him crib
The street is not safe
But I swear I no go gree
Kpos kpos for their head
Make them run me back my shii
I pray to God Allah
Me I no won see defeat
I tell my guy pablo
Make I crash for him crib
The street is not safe
But I swear I no go gree
Come on to me now
Comot for my back
When you see me drive by
You see me all dressed and strapped
Baby tell me how far
You know I'm a big man
Got swagger
Come on to me now
No Dey talk for my back
When you see me drive by
You see me all dressed and strapped
Baby tell me how far
You know I'm a big man
Got swagger
To hell with niggas
Wey Dey talking bad on my shii
To all those people
Wey Dey pray we fall
They go see
I tell my guy Pablo
Make I crash for him crib
The street is not safe
But I swear I no go gree
Kpos kpos for their head
Make them run me back my shii
I pray to God Allah
Me I no won see defeat
I tell my guy pablo
Make I crash for him crib
The street is not safe
But I swear I no go gree
Me i no Dey frown
Trapping right now
Everyday I'm going hard
My strap going bau bau bau
Tell me people calm down
Very very soon
They go know say I bad now
Me i no Dey frown
Trapping right now
Everyday I'm going hard
My strap going bau bau bau
Tell me people calm down
Very very soon
They go know say I bad now
Hmm dey talk
Dey talk for my shii
To all those people
Wey Dey pray we fall
They go see
I tell my guy pablo
Make I crash for him crib
The street is not safe
But I swear I no go gree
Kpos kpos
Kpos kpos
Kpos kpos
For their head
Kpos
Make them run me back my shii
Kpos
For their head

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: IDOKO SCOREFIELD

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the PABLO Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "PABLO Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13271364/Scorefield/PABLO>.

    Missing lyrics by Scorefield?

    Know any other songs by Scorefield? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who's featured in the music video of Baltimora's 1985 biggest hit single: Tarzan Boy?
    A Jimmy McShane
    B Maurizio Bassi
    C Claudio Bazzari
    D Naimy Hackett

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Scorefield tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io

    Movies soundtrack

    PABLO

    »
    • Viva Zapata