Gbege (feat. Billy The GOAT, Sabiboy Magiq & Kaptain Swizzy)

Gabby Records

0 fans

Gabby Records


2:50

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Hmm, Hmmm
Hmm, Hmmm
Carry me go
I nor go let karishika carry me go
Hmm hmmm hmmm
Carry me go
I nor go let karishika carry me go
I'm on my way oh
We can never let down
Ma je ton
Any beat we enter ma je ton
Any party we go shut down
Ma je ton
Any beat we enter ma je ton
Any party we go shut down
We go shut down
Ahhaaaa
Carry me go,
I nor go let karishika carry me go
Hmm hmmm hmmmmm
Carry me go
I nor go let karishika Carry me go Aaaahhhhh
See de dey come with finesse
We dey come with finesse
Boys from the south in the West
We give you gbedu
You must feel am for chest
Yeah we dey come with finesse
And we dey aim for the net
Say when it comes to the head
You fit ask the girls i be taribo west
Benin boys wey sabi, we nor dey miss-calculate
Ovbiosa, otien egui, we dey settle for the matter
Proper observation my gee before you dey activate
Coz any miss-anticipation e go be your versus the kala
If money dey try vasa, na be to carry waka
Imoto nor be bata na sapa dey cause okada
Keep my respect sha coz me i dey quick para
Ask about me for the area ofurukpe know the matter
If the matter too strong put a call to headquarters
No matter wetin sup pull up with show stoppers
General holiday, your go identify go matter to waka
Cause opposition sara for the area
Bob marley trees we dey smoking on the day break
If nah Karishika tell am make she go wait
I nor play with any of my niggas with the payday
Money full for the aza who dey check ayy
See de dey come with finesse
We dey come with finesse
Boys from the south in the West
We give you gbedu
You must feel am for chest
Yeah we dey come with finesse
And we dey aim for the net
Say when it comes to the head
You fit ask the girls i be taribo west

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Ebakivie Ogaga, Ihama Osarodion, Wisdom Edosuyi

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Gbege (feat. Billy The GOAT, Sabiboy Magiq & Kaptain Swizzy) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Gbege (feat. Billy The GOAT, Sabiboy Magiq & Kaptain Swizzy) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 15 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13247179/Gabby+Records/Gbege+%28feat.+Billy+The+GOAT%2C+Sabiboy+Magiq+%26+Kaptain+Swizzy%29>.

    Missing lyrics by Gabby Records?

    Know any other songs by Gabby Records? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is the name of the theme song to the movie: Same Time Next Year?
    A Hello
    B Let's See Where This Goes
    C Falling In Love
    D The Last Time I Felt Like This

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Gabby Records tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!