Yawa Gas

Yhng MB

0 fans

Yhng MB


4:00

 Struggling with Yawa Gas? Become a better singer in 30 days with these videos!

Yeah
Yhng MB
As yawa gas, we go e house, we flog e ass, with cutlass
You say you wise, me I sharp, I no dey slack, I wicked die

I wicked die
Yeah, you wan die my money ehn, be like say you wan run mad
You think say I dey normal, this na money matter
You want die my money ehn, be like say you wan run mad

You think say I dey normal, this na money matter
Rich off the pain, I dey bomb everyday
For maga to pay, please no delay
I no dey use my money play any day

For my matter sef, God dey
Yeah, where were you? I was bombing every night
24-7, I been on my key grinding every night
Praying for this days, just to get it right

Just to get this cash, just to get the bag
Bross, this money don drop from that your aza
What is the update
I don even forward you the slip

Confirm man
And you con dey tell me story
Abi you won kpai, me I no dey cap much
Cause this money must drop
Abeg make we go e house

You wan die my money, ehn be like say you wan run mad
You think say I dey normal, this na money matter
You wan die my money, ehn be like say you wan run mad
You think say I dey normal, this na money matter

Under two seconds, we don find e house
We don go e place ,
We don't bust e gate
Burst e head with the bottle , wer e dey

If you do me bad, I go do you worse
I go show you pepper, I go show you raw
I go sell your house, I go sell your moto
I go burn your polo, this no be joke

Hustle for the money, just to get it right
Just to get this cash, just to get the bag
Bross, this money don drop from that's your aza
What is the update

I don even forward you the slip
Confirm man
You con dey tell me story
Abi you won kpai, me I no dey cap much

Cause this money must drop
You wan die my money, ehn be like say you wan run mad
You think say I dey normal, this na money matter
You wan die my money, ehn be like say you wan run mad
You think say I dey normal, this na money matter
You wan die my money, ehn you think say you wan run mad

You think say I dey normal, this na money matter
I say yawa gas
We go e house
We flog e ass
With cutlass

Say you wise
Me I sharp
I no dey slack
I wicked die
I wicked die ooooo
See am ehn make e no be like say
Na Because of small transaction
Go just make you loose your life
Cause some men ready kpai anybody
For any little amount
So make we dey organize

And this goes out to every fucking motherfucker
Wae dey out there was dey try won rip
E brother sweat
Brother hustle o

You know how e take dey hard for the streets
Make we dey guided
Do successful transaction make you be better plug
Gbaase

its Yhng MB

As e dey hot o
Peace out

 Struggling with Yawa Gas? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Louis Monday

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Yawa Gas Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Yawa Gas Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 4 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13197958/Yhng+MB/Yawa+Gas>.

    Missing lyrics by Yhng MB?

    Know any other songs by Yhng MB? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    The following artists has a song with the title: "I Want You", except...
    A Elvis Costello
    B Chris Christian
    C Teza Sumendra
    D Gracie Abrams

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Yhng MB tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!