Che Che (Freestyle)

Ditweni

0 fans

Ditweni


2:53
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

They said it's impossicant
Them say room no dey I made a floor vacant
I be mathematician with the formula
Now my maths teacher don dey call me now
hmm hmm hmm hmm cause I'm extravagant
All the big batty girls dem dey find me now
Chidera, Ronke and Amina
Sex game so sick it's terminal
Hmmm one time make I yarn who be this
West side but my origin is the east
Pian pian pian dem dey shoot dem dey miss
I no be Jesus but you got to believe
I dey do like police
One wrong move
Shoot your body
Your babe go dey cry for you she call on me
I go carry your babe to your room give her d like
Che Che Che
Che Che Che
Che Che Che
Che Che Che
You see I did the waka with leg
Never woulda thought I'd be cruising in a benz
Celebrity friends they be coming to my end
Powerbike moves I dey turn I dey bend
Your kele don dey show me pant o
Trust me men me I don't mind o
I be sinner man wey dey read Bible
Now sister Kemi don dey show me pant o
Cause she sabi who I be
West side but my origin is the east
Pian pian pian dem dey shoot dem dey miss
I no be Jesus but you got to believe
I dey do like police
One wrong move (I go)
Shoot your body
Down down down she dey go for my d
And there come a time I would do her thing like
Che Che Che
Che Che Che
Che Che Che
Che Che Che

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Orlando Oparaugo

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Che Che (Freestyle) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Che Che (Freestyle) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13172461/Ditweni/Che+Che+%28Freestyle%29>.

    Missing lyrics by Ditweni?

    Know any other songs by Ditweni? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "They say all's well that ends well, but _____________"
    A I'm in a new hell.
    B I'm in a new cell.
    C it didn't end well.
    D I can't really tell.

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Ditweni tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!