Fefe Ne Fefe
Mr Eazi
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
It's Kel P vibes Ye, na because I let you down I dey sing this song (sing this song) Girl, I go sing you some more 'Cause I never had the time that you really want (really want) Now I go give you more, more Illobi you dey do me something wey kala gan And I no say you know Chale you for give me chance Make I rectify Je ka goun osun Ma jorlie Shey you go coolu temper (temper) See as your body sempe Like something fefe ne fefe, fe, eh oh Ma jorlie Shey you go coolu temper See as your body sempe Like something fefe ne fefe fe Ye, baby I go change my character Something sweet, I go give you banana Then you go see for yourself You go find out, eh eh Make you for feel am As I no get biggy mansion I come as I dey, I dey beggy your papa Ayoo ayoo, ayoo ayoo Ma jorlie Shey you go coolu temper (temper) See as your body sempe Like something fefe ne fefe, fe, eh oh Ma jorlie Shey you go coolu temper See as your body sempe Like something fefe ne fefe fe No need to dengene No more, no more And I go give you what You want, you want Sey you be fefe ne Fefe no wor Na-na-na-na-na-nai No need to dengene No more, no more And I go give you what You want, you want Sey you be fefe ne Fefe no wor Na-na-na-na-na-nai Ey Ijoya o Ijoya Odoyewu my Abena Ileya o ileya Ma je ko pe eh Ey Ijoya o Ijoya Odoyewu my Abena Ileya o ileya Ma je ko pe olorun
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Written by: Joshua Nkansah, Oluwatosin Ajibade, Peter Udoma
Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Fefe Ne Fefe Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13171698/Mr+Eazi/Fefe+Ne+Fefe>.
Discuss the Fefe Ne Fefe Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In