Advice

Mr Eazi

1 fan

Mr Eazi

Oluwatosin Ajibade (born 19 July 1991), better known by his stage name Mr Eazi, is a Nigerian singer, songwriter, and entrepreneur. He is the pioneer of Banku music, a fusion sound he describes as a mixture of Ghanaian highlife and Nigerian chord progressions and patterns. Mr Eazi relocated to Kumasi in 2008 and enrolled at KNUST, where he began booking artists to perform at college parties. He showed interest in music after recording a guest verse on "My Life", a song that gained traction and became a popular record at KNUST. Mr Eazi released his debut mixtape About to Blow in July 2013. He gained an international audience following the release of the Efya-assisted single "Skin Tight". His second mixtape Life Is Eazi, Vol. 1 – Accra To Lagos was released on … more »


2:46

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Number one

I don't need advice
Talk wey dem talk, I no pay attention
Dem no be my size
Came from the back door, straight to the front door
I no dey disguise, oh Chale
No dey disguise, oh Chale
First they love you then they stab you
Omo na the story of my life
Came from the back door, straight to the front door
I no dey disguise
Talk wey dem talk, I no pay attention
Dem no be my size, oh chale
No be my size, oh chale
First they love you then they stab you
Omo na the story of my life

I don't wanna go outside, wan wa mi
Nigboro Sango, wan wa mi
Awon Temi gan, wan la mi
Omo ma lo filokulo, don't try me, ye
Kilode to fe Gba me o
Shay na because of my khaki o
They want to put sand sand for my garri o
Araadugbo egbami o

I don't need advice
Talk wey dem talk, I no pay attention
Dem no be my size
Came from the back door, straight to the front door
I no dey disguise, oh Chale
No dey disguise, oh Chale
First they love you then they stab you
Omo na the story of my life

Omo na who send their carnival
Dem no no sey me sef I be hannibal
I dey chop flesh, Omo I be cannibal
And my nigga Belly, Omo he be taliban
Omo for the matter I be like Kabila
I be human being me sef I be human being
I getti money wey go buy their dreams
I get money, only one man no for get this power
Twenty two man wey dey hate the brother
If I hear pim I go cause kasala
If I drop gbedu e be straight galala
I dey like Martyr Ken Saro-Wiwa
For their badmind me I for dey shalanga
If my man f*ck up I go treat the matter
If your man f*ck up I go street the matter

I don't need advice
Talk wey dem talk, I no pay attention
Dem no be my size
Came from the back door, straight to the front door
I no dey disguise, oh Chale
No dey disguise, oh Chale
First they love you then they stab you
Omo na the story of my life
Came from the back door, straight to the front door
I no dey disguise
Talk wey dem talk, I no pay attention
Dem no be my size, oh chale
No be my size, oh chale
First they love you then they stab you
Omo na the story of my life

 Struggling with Advice? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Oluwatosin Ajibade, John Mensah, Udoma Amba

Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Advice Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Advice Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 20 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13171603/Mr+Eazi/Advice>.

    Missing lyrics by Mr Eazi?

    Know any other songs by Mr Eazi? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What was Britney Spears’ first single called?
    A Piece of Me
    B In the Zone
    C Stronger
    D Baby One More Time

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Mr Eazi tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Advice

    »
    • Gotti
    • Portrait of Terror