Wahala

Dymond

0 fans

Dymond


3:09
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Iye!, una dey hold our vote
Its diamond!

Make Way!

So them dey f*ck up the system again
All these politicians them dey play with our brains

So many promises them no fulfil
So so mouth them dey run everyday what a shame ey
They make everything scatter o
Inflation price dey go higher o

We no fit buy food, we no fit buy petrol
And if you try complain, they want silence you ey
See wahala, wahala
See the government no dey try for we

See how them dey make the people dey suffer
Yeah...
See wahala, wahala
See the government no dey try for we

See how them dey make the people dey para
Yeah...
See all a them just a greedy, greedy
Them no care about nothing, only money, money

They only come around when they need our voting
When them get the power, then you see them ghosting
Them no sabi, sabi, them no sabi, sabi
Don't make them lie you, you for wise up paddy

All these politicians them no good walahi
Na power they want so don't trust nobody
See wahala, wahala
See the government no dey try for we

See how them dey make the people dey suffer
Yeah...
See wahala, wahala
See the government no dey try for we

See how them dey make the people dey para
Yeah...

So them dey f*ck up the system again
All these politicians them dey play with our brains

So many promises them no fulfil
So so mouth them dey run everyday water shame ey
They make everything scatter o
Inflation price dey go higher o

We no fit buy food, we no fit buy petrol
And if you try complain, they want silence you ey
See wahala, wahala
See the government no dey try for we

See how them dey make the people dey suffer
Yeah...
See wahala, wahala
See the government no dey try for we

See how them dey make the people dey para
Yeah...

Say, una dey hold our vote
Government una dey hold our vote

INEC make una free our vote
Say, una dey hold our vote
Make una free our vote
INEC make una free our vote

Say, una dey hold our vote
Make una free our Vote.

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: David Eze

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Wahala Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Wahala Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 22 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13155943/Dymond/Wahala>.

    Missing lyrics by Dymond?

    Know any other songs by Dymond? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    The Scorpions "Follow the Moskva Down to ___________"?
    A Junction Shark
    B Gorky Track
    C Gorky Park
    D Gorky Yard

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Dymond tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!