Bum bum

Benos Jay

0 fans

Benos Jay


2:16

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Omo, how e be? Ah
Shey you go still come
Make we fly away to London oo
Cause I need ee
Loving like e be Rom com
I know you dey think say
Na idi I find come
No be just about your bum bum
But sho ni di
Fine, I like bum bum
But na love wey I want oo
(Aa ee, An ah)
But na your heart wey I want oo eh
(Aa ee, An ah ah ee)
Na your soul wey I want oo
(Aa ee, An ah)
No be bum bum
No be, No be
No be bum bum
No be bum bum bum
Wa Omoge!
How many nigga lo ma debedebe
Ko to settle down
Ko to gba fun gentleman omoge
How many times I go tell you
Say you fine, say you set
Say I want you to be mine Omoge
How many times lo ma conclude
Kpe demon ni mi
Kpe I can't do you good Omoge?
How many times you gon judge me
Yoruba boy!
So you judge me
But you!
All these boys you dey rock!
How many gan gan you dey f*ck?
How many times I go talk?
How many Lines I go drop?
How many times you go chop
Breakfast, lunch, and dinner?
Then make you drink aquafina
Heartbreak make you thinner
Dem make make you sinner
Don't make them the winner
Can we start from beginner
Omo, how e be? Ah
Shey you go still come
Make we fly away to London oo
Cause I need eee
Loving like e be Rom com
I know you dey think say
Na idi I find come
No be just about your bum bum
But sho ni di
Fine, I like the bum bum
But na love wey I want oo
(Aa ee, An ah)
But Na your heart wey I want oo eh
(Aa ee, An ah ah ee)
Na your soul wey I want oo
(Aa ee, An ah)
No be bum bum
No be, No be
No be bum bum
No be bum bum bum
Skyboi

 Struggling with Bum bum? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Peter Akingbemila

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Bum bum Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Bum bum Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13116570/Benos+Jay/Bum+bum>.

    Missing lyrics by Benos Jay?

    Know any other songs by Benos Jay? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which famed British musician played a wizard singer in Harry Potter and the Goblet of Fire?
    A Jarvis Cocker
    B Eric Clapton
    C Ed Sheeran
    D Robbie Williams

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Benos Jay tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!