Maa lo

Kentro Highness

0 fans

Kentro Highness


3:02

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Oh aye
Oh aye
Oh aye
Oh aye aye
Oh high
Oh high
Oh high
Oh high
This little light of mine
I'm tryna make it shine
I'm tryna make it show
Upon my shoulder
I push my carriage
Na only me fit move my load
Many don try dem shine
Some of dem try dem fail
Some don come and go o
The situation tight for my country
Yet e no fit dim my glow
So tin ba ni ino n jo lori omi
Eni nkeru e wa
Olorun ma lo be
Olorun ma lo be yen
Tin ba ni ino n jo lori omi
Eni nkeru e wa o
Olorun ma lo
Olorun ma lo be yen
Oh Mum I'm singing
Na me know the reason
I know how the thing be
I know the feeling
You know I getti duty
To make you come alive
Ah ah ah ah ah
I get talk
I wan talk
Many things wey dey do me
Many things wey dey make me cry to bed every other night
Make I no cast
Make I no cast
Omo I no wan cast
Baba I no wan ca Ah ah ah ast
Make I no cast
So tin ba ni ino n jo lori omi
Eni nkeru e wa
Olorun ma lo be
Olorun ma lo be yen
Bi n ba ni ino n jo lori omi
Eni nkeru e wa o
Olorun ma lo
Olorun ma lo be yen
Tori mummy
Early morning
I be grinding
For the money
I dey run my race
Para para
Be the matter
Para minta
No need anyone to test my craze
Gba gbe mo gallant
Baba loke
My defender
Mi o le seke
I dey on my pace
Vibing out
Oh high
Vibing out
Oh high
Oh high
Oh high
Oh high
Gbemi soke
Gbemi soke
Gbemi loo
Oh high
Oh high
High
Jah rastafari
Gbemidebe
Gbemidebe
Gbemi soke loke e
So tin ba ni ino n jo lori omi
Eni nkeru e wa
Olorun ma lo be
Olorun ma lo be yen
Bi n ba ni ino n jo lori omi
Eni nkeru e wa o
Olorun ma lo
Olorun ma lo be yen

 Struggling with Maa lo? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Qudus Kunfayakun

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Maa lo Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Maa lo Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 15 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13069004/Kentro+Highness/Maa+lo>.

    Missing lyrics by Kentro Highness?

    Know any other songs by Kentro Highness? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Our awesome collection of

    Promoted Songs

    »

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who of the following is not a Dutch rapper?
    A Lil Kleine
    B Lars Vaular
    C Snelle
    D Kraantje Pappie

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Kentro Highness tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!