Check Am
Shizle
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
(Mohbad's voice) Enekudo nikka mi Wey suppose to the ginger me (ginger me) After one or two bishiki imudenele ah hinder me (hinder me) I dey drink garri If henny no dey I dey drink pami (drink pami) I no the over do cause I no wan do wetin go hinder me (hinder me) Check am check am After one or two check am Check who go follow you dey If you stop to the ball like vini or Beckham Check am check am After one or two check am Check who go follow you dey If you stop to the ball like vini or Beckham First of all rest in peace mohbad Omo its crazy it's so so sad See it's a doggy dog world so I pray to Allah Make them no go catch us off guard Ikelegwu alomi na fafurumi Enemies everywhere maja chejunubi I waka alone still adejugubi Make my own shadow no go do me ewun egbiti They say they gotta go up so I must go under Say I shine every winter and summer When I know say them go fall for gutter Na when they say na rapstar they wan come conquer I remain number oka International or local Rapstar I wan go global These other boys wan go kogi achukata hahaha Enekudo nikka mi Wey suppose to the ginger me (ginger me) After one or two bishiki imudenele ah hinder me (hinder me) I dey drink garri If henny no dey I dey drink pami (drink pami) I no the over do cause I no wan do wetin go hinder me (hinder me) Check am check am After one or two check am Check who go follow you dey If you stop to the ball like vini or Beckham Check am check am After one or two check am Check who go follow you dey If you stop to the ball like vini or Beckham Aburo mi motipe (motipe) For igboro make I turn up and I no go ask kilofe (kilofe) People telling me jeka chiche Who you be were you from? Romie check am if he carry gun If e be say you pure Oya sell wetin you carry come (jomo) Fear who no fear person That person fit to murd person Buy kerosene make e pour person Light shhhhh make e burn person Still I remain number Oka (oka) International or local (local) Rapstar I wan go global If you want problem surely e gboka Enekudo nikka mi Wey suppose to the ginger me (ginger me) After one or two bishiki imudenele ah hinder me (hinder me) I dey drink garri If henny no dey I the drink pami (drink pami) I no the over do cause I no wan do wetin go hinder me (hinder me) Check am check am After one or two check am Check who go follow you dey If you stop to the ball like vini or Beckham Check am check am After one or two check am Check who go follow you dey If you stop to the ball like vini or Beckham
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Check Am Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 11 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13065087/Shizle/Check+Am>.
Discuss the Check Am Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In