Game and Grace
OLEX DYNAMICS
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
As you dey husle for the mullah Pray for the grace all husle na pusle All husle na game Nobody e sure for to dey jubilate ihey Better days are coming goodies on the way Jahjah no dey fail me prayer no dey fail Na why every day by day I dey pray Make my big favor find me come me pray And every game I play make my big winning Lift me up Nobody go pay for nobody go pay for you Pay for your loss Na father we go lean on e go show you mercy If it reach your turn Oya call am if you believe he dey Tell am every game you dey play Make you work hard and your husle go pay Call am if you believe he dey Tell am every game you dey play Make you work hard and your husle go pay And your husle go pay and your husle go pay Yaweh yaweh yaweh yaweh yaweh yaweh yaweh Yaweh yaweh yaweh yaweh yaweh yaweh yaweh Yaweh yaweh onoh Like a this like a that gehto wey me come from ye won kala If no be God dey for me se me go dey sing like this Se me go dey vibe like this If no be segun my gee sometimes na him dey cover my shit Mother say say say get money jekori e pe pe pe ihey Everybody gather dey if money don go dem go far away O ya pray for the grace Call am if you believe he dey Tell am every game you dey play make you word hard And your husle go pay Call am if you believe he dey tell am every game you dey play Make you work hard and your husle go pay and your husle go pay Yaweh yaweh yaweh yaweh yaweh yaweh yaweh yaweh Yaweh yaweh yaweh yaweh yaweh yaweh yaweh yaweh Yaweh onoh.
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Game and Grace Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 24 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13062193/OLEX+DYNAMICS/Game+and+Grace>.
Discuss the Game and Grace Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In