Nonstop

Honeybhoy

0 fans

Honeybhoy


2:54

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Stillyafavoritesinger
Hello jah made it cruisy
Je ka sun mo won jor
Brother man no be my fault
Say i dey find money am on the run
Nothing new under the sun
All way na way but i no fit carry gun
Moti lor moti gone
If you wan calculate me you go loss
Catch a vibe while you young
Omo see me me am just having fun
My gbedu na bend down select
If you talk too much you go collect
Shout to my og's wey connect
Wey dey steady fund my btc wallet
No forget
I still dey on observation no forget
No regret
Back then i be trapping with my Cassette
Non stop
Anytime the gbedu don drop
All my ladies shake bum bum
Say na me them find come
Non stop
Anytime the gbedu don drop
All my ladies shake bum bum
Say na me them find come uh uh
Na only me dey carry my agbelebu
Dem no gree me show me love
Oluwa switch table
When you see me balling high no be Miracle
I raised the bar to the top am at the Pinnacle
As I drop my gbedu you no go fit Shuffle
No put body make e no injure you
Awu balu comot body make e no Injure you
My gbedu na bend down select
If you talk too much you go collect
Shout to my og's wey connect
Wey dey steady fund my btc wallet
No forget
I still dey on observation no forget
No regret
Back then I be trapping with my Cassette
Non stop
Anytime the gbedu don drop
All my ladies shake bum bum
Say na me them find come
Non stop
Anytime the gbedu don drop
All my ladies shake bum bum
Say na me them find come uh uh
Bhixotunez

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Abiola Fasasi

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Nonstop Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Nonstop Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13061234/Honeybhoy/Nonstop>.

    Missing lyrics by Honeybhoy?

    Know any other songs by Honeybhoy? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    According to Gary Numan, we are...?
    A Plastic
    B Glass
    C Plasticine
    D Steel

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Honeybhoy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!