Star Boy

GYAKAL BILEY

0 fans

GYAKAL BILEY


3:10

 Struggling with Star Boy? Become a better singer in 30 days with these videos!

Oh yee ye ye
Biley
Oh yee ye ye
Hmmm
Oh nanaaa
Dey too dey like talking
Dey too dey like kasa
Wey ting dey pain dem be say
I dey do am without dem
Ooh no
Dem dey wan my downfall
So I no fit call dem
Oh yee
This is how bigboi I do am
Buy diamonds and show am
If anybody make noise
I dey low am
Plenty money I say na mi hold am
Yeh yeh
When i pull-up ina big jeep
Everybody wanna peep
Na only me dey cause stampede
I'm so fresh like from yankee
When I pull-up ina big jeep
Everybody wanna peep
Na only me dey cause stampede
I'm so fresh like from yankee
Ama star boi
Let dem know am a star boi
Ama star boi
Tell the whole ah dem ama star boi
Ama star boi
Let dem know am a star boi
Ama star boi
Tell the whole ah dem ama star boi
I been dey tell una say I be the best
Una no believe
As the race finish now where una dey
Una no believe
I know say una no get nothing to say
I no fit make nobody cross my way
Only time I dey bow na to Pray
So comot for my way
When I pull-up ina big jeep
Everybody wanna peep
Na only me dey cause stampede
I'm so fresh like from yankee
When I pull-up ina big jeep
Everybody wanna peep
Na only me dey cause stampede
I'm so fresh like from yankee
Ama star boi
Let dem know am a star boi
Ama star boi
Tell the whole ah dem ama star boi
Ama star boi
Let dem know am a star boi
Ama star boi
Tell the whole ah dem ama star boi
Wey ting dey pain dem be say
I dey do am without dem
Ooh no
Dem dey wan my downfall
So I no fit call dem
Oh yee
This is how bigboi I do am
Buy diamonds and show am
If anybody make noise
I dey low am
Plenty money I say na mi hold am
When I pull-up ina big jeep
Everybody wanna peep
Nobody ever really wanna go deep
But everybody here wanna reap
Ama star boi
Let dem know am a star boi
Ama star boi
Tell the whole ah dem ama star boi

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Alidu Adams

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Star Boy Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Star Boy Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13033335/GYAKAL+BILEY/Star+Boy>.

    Missing lyrics by GYAKAL BILEY?

    Know any other songs by GYAKAL BILEY? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who replaced Paul Di'Anno as lead singer of Iron Maiden?
    A Bruce Dickinson
    B Dave Murray
    C Steve Harris
    D Adrian Smith

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    GYAKAL BILEY tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!