My story

Jaddo

0 fans

Jaddo


3:59

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

This is my story, this is my song
Oh boy, this one loud o , Stan actor
Be my savior, all the day long
Oyono baddest baddest we they burst

This is my story, this is my song
Escrow
Be my saviour, all the day long
Nah, nah, not just Warri  music

Nah my story, nah my song
Better pikin  no be be Harry song
Hush puppy, we dey  pray the money long
They don't know my story, see they only know my song

Nah my story, nah my song
Better pikin no be Harry song
Hush puppy, we dey pray make  the money long
They don't know the story, see they only know the song

Life hard, its hard everywhere
You say your condition bad, men e bad everywhere
You say your story no nice, E no nice anywhere
If you hear my whole story, E no nice anywhere

Oyono baddest , Mr. Righteous
I know very well say you no like us
But nobody plan to dey scam anybody for life
Na Wetin  poverty teach us

Hunger be they  hammer  me for one side
I go show come back the sleep outside
My papa he they very harsh
You not there knock he gate for 12 midnight

Oh my God, Jesus
See how fine girls  they dodge me like bullet
We go show them no gree lodge us
Even my girl  they cheat(shit) on me like toilet

And there was no money to go school JADDO na once me I go learn barber
But I thank God for my life today
For them alex nice and na them teach me Local

Small small, the money started coming
I never knew a scammer I was becoming
JADDO naso my guys dey hail me but nor
Blame me blame the poor papa wen born me

Wait, Jaddo why you they talk like that
Bruh, why I no go talk like that
Where you? Look up, ehm
I like make my level, high like that

See you, small boy wen never see life
I like am pass old man wen no dey see money
See, you never see anything for life
But at least, bruh, me I don see money

Jaddo good name is better than riches
I say, is that so
Give obasanjo  my good name
Then make I collect all  his riches

Life hard, so many difficulties
Nah lack of money, nah make boys they go cut this
For their body, when dem no suppose cut
Forget thief, nah police they rob us

Money na language, yo
When money they talk
If you are broke, you no go understand one thing
I mean poor man, no go fit hear one thing

When I beg them, they say they no get
So no vex,if I tell you say, me too I no get
Cause for Naija , nobody agree, say he get
Say no to begging, hustle  make you get

And man, this life is a risk
Don't forget, say you are on your own o
They no burn me with silver spoon
JADDO , nah only me buy my own

Being broke taught me a lesson
Oga, f*ck your code of dressing
The only code I wanna see now na MTCN
Because that one na blessing

Life, you get many things to offer
If you get sense, say you no suppose suffer
The way I murder rappers, he come  be like them, be orphans
Oh no, he come be like them be orphans

I know I'm not your best rapper
But my fans they call me their best rapper
And I hope you get the message
I passed through a lot of mess to pass you this message

Oh boy, na my story , na my song
I no write am na
Na me know Wetin  I sing, better pikin
But I no be harry song

Not just warri music
Not just warri music

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Jeremiah Eyavore

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the My story Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "My story Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 18 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13029685/Jaddo/My+story>.

    Missing lyrics by Jaddo?

    Know any other songs by Jaddo? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which guitarist replaced Ritchie Blackmore in Deep Purple?
    A Tommy Bolin
    B Ian Hunter
    C Glenn Hughes
    D Joe Walsh

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Jaddo tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    My story

    »