Pace

Shapy

0 fans

Shapy


2:47

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Me I fear pressure Ina mi life
Soul searching Man dey try survive
Me dey pon fighting for the price
God's blessing's pouring for mi yard
Oh nah
Jah send your blessings not Pharisee
Make dem speed up faster like catalyst
Make dem hold me tender like katalina
Sex drugs and money
Lord I be sinner
Switch on me
Switch on me
Bad friends dey want to switch on me
Dem don de sleep on me
Wake up star light de shine on me
Me I de run on my pace
Oh yeh on my pace
Steady dey on my lane
Oh yeh on my lane
E no matter if you come first
Oh no I no vex
I de runam on God's grace
Oh no on God's grace
Body tire o
Sometimes man dey tire o
Aaah dem go tire o
Jah Jehovah send down fire o
I no dey give man yawa o
Dem no no fit drag my trouser o
Nfana ibaga
Dem no fit stop Wetin God sign o
Wetin God sign
Switch on me
Switch on me
Bad friends dey want to switch on me
Dem don de sleep on me
Wake up star light de shine on me
Me I de run on my pace
Oh yeh on my pace
Steady dey on my lane
Oh yeh on my lane
E no mata if you come first
Oh no I no vex
I de runam on God's grace
Oh no on God's grace
Jah send your blessings not Pharisee
Make dem speed up fire like catalyst
Make dem hold me tender like katalina
Switch on me
Switch on me
Bad friends dey want to switch on me
Dem don sleep on me
Wake up star light de shine on me
Me I de run on my pace
Oh yeh on my pace
Steady dey on my lane
Oh yeh on my lane
E no mata if you come first
Oh no I no vex
I de runam on God's grace
Oh no on God's grace
Me I de run on my pace
Oh yeh on my pace
Steady dey on my lane
Oh yeh on my lane
E no mata if you come first
Oh no I no vex
I de runam on God's grace
Oh no on God's grace

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Msughter Shaapera

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Pace Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Pace Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13011703/Shapy/Pace>.

    Missing lyrics by Shapy?

    Know any other songs by Shapy? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who is the DJ/Singer/Actor who released Supernova?
    A Wi.lli.am
    B Khalid
    C DJ Snake
    D Ansel Elgort

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Shapy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!